Back to Top

Money Video (MV)

Performed By: Preacher Kingz
Featuring: Dr Barz
Language: English
Length: 3:05
Written by: The Maazi, David Awoudu, TJP, Victor Akpomon
[Correct Info]

Preacher Kingz - Money Lyrics

[ Featuring Dr Barz ]

Collect money, collect money
As a big boy you gats collect money
You need a sharp benz my guy go collect money
And your shawdie get things to buy, collect money,
Collect money, collect money, see the kind cruise jam i drop to collect
20milli for a verse this year to collect money
Makavelli on the telli and henny dey pay me money
Collect money, collect money
I shuttle three shows for night to collect money
My exgirlfriend leave me because of money
Na the same reason make yemi dey find johnny
Collect money, collect money
You dey try call me for a show without the money
If you try reach out the response e no go funny
Lecturer sef for here dey collect money

Collect money ah, collect money you say?, collect money, wetin you talk

Any ceremony at all, men I Dey collect money, early morning as I jas up men, comot body, 30billi on my mind, I no Dey for yeye money, no time because sapa no Dey funny, ss3 boys for here dey collect money, ras anybody, nobody fit tell dem nothing, no be childs, no be play, dem go put an for you body update!!
I really want it, the love for money, give me the money but still I want it, so many hatin, but only poverty my opponent, accelerating, I'm right in front of em like a bonnet

I know the people waited
The weight is just what delayed it
Stacking blue faces up and then screaming mama i made it
Yo im up with dr barz the second coming belated
Garden city its an honour ur now in tune with the greatest

Yea I'm really pon it, I'm only focused on making records and stacking hunnids , I'm just being honest, I'm eating bon appetite, I'm getting money legit, cos money running the city and nobody can tell me nothing

i'm All about the currency, where dem see these (cedes) naira
6 digit to me is a little appetizer just before i get the meal (mill)
A 100 million on the paper for the record deal
And An extra 50 if the label will

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: The Maazi, David Awoudu, TJP, Victor Akpomon
Copyright: Lyrics © WHIRLED MUSIC PUBLISHING

Tags:
No tags yet