Back to Top

Preetyboy psoul - Shine Lyrics



Preetyboy psoul - Shine Lyrics
Official




Just the other day I dey look the sunset
Many many things wey I no fit forget
Praying everyday my life is a convent
And I wanna confess
I've been on my grind
Giving it one hundred
Trynna make amends
Make I sew my pocket
Waiting for my turn
Be like say na blood test
I done see enough stress
You will realize maybe one of these days
That you can go far even with your mistakes
Eyes on the goal and don't let them deflate
You are born to be great
People be disguising
It's just a deep fake
Sneaking like a rat
Wey dey look for cheese cake
I done pay my dues
You can call it prepaid
And I do my thing straight
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Mama used to tell me
You gotta think twice
Keep your circle small
No waka for midnight
God is on your side
Cos you no go fit fight
Ooh
Even when I fall dem go tell me sorry
Pretending like they care and they really love me
I don't even bother, I don't even worry
Eh,
Oh no
Putting all my fears and my past behind
Dem no fit look my face, dem go fit to blind
Even when they call I dey press decline
When I see my reflection
I see a winner
Looking at my pasture
It's always greener
Before my foes
I go chop my dinner
And I go drink ribena
Eh
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Just the other day I dey look the sunset
Many many things wey I no fit forget
Praying everyday my life is a convent
And I wanna confess
I've been on my grind
Giving it one hundred
Trynna make amends
Make I sew my pocket
Waiting for my turn
Be like say na blood test
I done see enough stress
You will realize maybe one of these days
That you can go far even with your mistakes
Eyes on the goal and don't let them deflate
You are born to be great
People be disguising
It's just a deep fake
Sneaking like a rat
Wey dey look for cheese cake
I done pay my dues
You can call it prepaid
And I do my thing straight
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Mama used to tell me
You gotta think twice
Keep your circle small
No waka for midnight
God is on your side
Cos you no go fit fight
Ooh
Even when I fall dem go tell me sorry
Pretending like they care and they really love me
I don't even bother, I don't even worry
Eh,
Oh no
Putting all my fears and my past behind
Dem no fit look my face, dem go fit to blind
Even when they call I dey press decline
When I see my reflection
I see a winner
Looking at my pasture
It's always greener
Before my foes
I go chop my dinner
And I go drink ribena
Eh
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
Me I'm on my way
I'm on my way
Me I no go waste my time o
Even in the dark
I no go stop
And I go still dey shine
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Precious Usman
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Preetyboy psoul - Shine Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Preetyboy psoul
Language: English
Length: 2:58
Written by: Precious Usman

Tags:
No tags yet