Fine boy blowing kpoli o
Every night on the studio
It's a New sound on the Radio
Praying to God make e no let me go
Cus - my mind dead and my heart crys
Remind me on how times flys
It's a fast life I no fit slow down
Lost some couple ones on this cold ground
So why ?
Why I no go para
Why I no go vex
Why I no go come for this dream with my best ?
(Come for this dream with my best)
Why I no go para
Why I no go vex o
Why I no go come for this dream with my best o
Tell me
Make you Tell me
You way think say you know me
You no know me
Have been down for so long and e no funny
Wen money no dey
How we Dey do am o
Wen the street no pay how you dey see am o
Na dem claim say dem love na them go first find fault
Godforbid brokenness no be my default
I don talk to Jah my God
Na Only him dey show me love
Plenty nights going down on my knees
Asking Jah say - How e go be
Them go laugh if I no get money
( them go laugh if I no make money )
My mind dead and my heart crys
Remind me on how times flys
It's a fast life I no fit slow down
Lost some couple ones on this cold ground
Oz wer you dey go
Maley I dey come
Once I enter I go carry big money come
She dey pray make her pikin no carry gun
Cus this street rough but no be my fault
I dey try to put food for inside my pot
No fit remember the last time dem show love
But who gives a f*ck
My mind dey on the block
Nothing fit make am stop
(Na na na na )
As I dey find my own make you no whine me o
A lot of pain I no fit share with you
I know you get yours and I get mine too
Quarter pass 2 I dey burn candles
No want make dem tell me say I no dey try
Me I get men I no fit fall their hand
Came a long way I no fit go back now
Lost this and this but I found my sound
Why I no go para ?
Why I no go vex ?
Why I no go come for this dream with my best?
(Come for this dream with my best)
Why I no go para ?
Why I no go vex o ?
Why I no go come for this dream with my best o?
Tell me
Make you tell me