Oyokoto
Hmm hmm
This boy
Allow them dy whine
Until they pour them inside cup drink them
Blessings on Blessings
And another one
Add another one
Henny or whiskey
Pour me another round
Let's go another round
Girls be my witness
If we go another round
Them go want another one
Happy on Liquo
The Happiness equal
Blessings on Blessings
And another one
Add another one
Henny or whiskey
Pour me another round
Let's go another round
Girls be my witness
If we go another round
Them go want another one
Happy on Liquo
The Happiness equal
Verse: A round of applause
For who sabi pass
You dy ball
I like the way you dy pass
Sometimes
I dy mistake you for cutlass
Na why I dy always tell you
Make you run fast
Run am
Because even okirika sef
Dy form Baf
Atiku no win
No mean say e don cast
Na time to time
No be by who don laugh
So my brother prepare yourself
For first class
247
In my alhaji
Wo ole
Kobami
Feeling so good
Wo ole mo ota mi
As one man army ni me
Two eyes sharp
Boy alinko
They try send me away
But I didn't go
God Cover me
As I lay low
Ego
Na Only thing that says so
Free your mind
Abeg o
Them no dy force am
Life Yolo
To classic
Ati jasi
No go break
Michael Jackson
Too forward
No be back sit
I complete
As you can see
Them no force me
So don't force me
I just want to count my money
Blessings on Blessings
And another one
Add another one
Henny or whiskey
Pour me another round
Let's go another round
Girls be my witness
If we go another round
Them go want another one
Happy on Liquor
The Happiness equal
Blessing on Blessings
And another one
Add another one
Henny or whiskey
Pour me another round
Let's go another round
Girls be my witness
If we go another round
Them dy want another one
Happy on Liquor
The Happiness equal
Blessing on Blessings
And another one
Add another one
Henny or whiskey
Pour me another round
Let's go another round
Girls be my witness
If we go another round
Them dy want another one
Happy on Liquor
The Happiness equal