Back to Top

Psypro - This Year Lyrics

Psypro - This Year Lyrics

[ Featuring Wireless SBGL ]

Rumuokoro boys no Dey ask how are you?

Glock and dagger but they no get malou

Where my guys Dey e be yawa times 2

If the plug come lap then the body must full

E be drip on drip omo everywhere stew

Order big nyash make she carry like 2

Wire my boys wey Dey stay for mile 2

Coz I'm running this street likes a business tycoon

Wetin we Dey cause e be disaster

On the road and we disturbing America

We Dey run if we spot any mr jailer

Coz police custody no fit contain us

Igbo boy wey Dey flow pass river Niger

You wan cast my money imma see you later

Take a flight overseas for my vacation

Men mount and they no Dey need invitation

Coz e no get person we go mercy this year

Who no like hustle no go merry this year

I be living my life like a fairy this year

Coz e no go get Wetin Dem go tell me this year

Sbgl, talk talk artiste

Wireless say whaaaaa

Wayy! I be street boy wey Dey try cordinate

Virgin boy wey Dey try fornicate

Who Dey ball for street we no Dey count 48

Cus ruggedity bro, no be that your money mate

That your kele, na your own when u hold am

Ph lifestyle, men steady wey Dey code am

She go come late night, do the intro

Finishing touches na for you wey get d beat o

Money in the bag, chioma Dey for hand

Chu huai Hiyo and chioma understand

Na u book flight but I know when she go land

That your babe na another man one night stand

We Dey work all day, we go merry this year

Only lunch for the day, now we Dey on 3 square

We go pull up in Benz, we Dey on S class

That your Corolla no go trespass

Coz e no go get Wetin Dem go tell me this year"
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Bona Chidubem Nwajiobi
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Psypro

Psypro - This Year Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Psypro
Featuring: Wireless SBGL
Language: English
Length: 2:27
Written by: Bona Chidubem Nwajiobi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet