Everybody wey dey my back may una come front, make I Dey see una
So that when una wan stab me, i no say I Dey see una
Allow only God to gat my back, every time I gat your back
Yet, when time reach to stand me for back
Una Dey stab me for back
Abeg make nobody gat me for back
No gat my back, gat me for front
Cuz I wan Dey see you for wey you gat me for
Respect, respect, respect
Thinking and grinding, simultaneously
I got dreams to pull up in the Bentley
Don't play with my money, if you do, I'ma fight you
Like I'ma Jet Li
I got nine-nine problems, where they worry me
Like I'ma Jay-Z
One day we shall die, I choose to live my life
I'm not here for stress
As you to feel my vibe
E no finish, my guy
I got wings to fly, high above the sky
I fit to blow your mind, on the different vibes
Wetin my eyes see big pass Dorathy,
Sometimes, I want you crazy
I no fit settle little, God forbid
Over, over, over
I've been taking over, over, over
No be say I get super, power
But my grace is pure like water
I don't play with Mula, Mula, Mula
I don't do it Mula, Mula, Mula
No be say I get you super, power
But nobody fit to quench my fire
Over, over, over
Over, over
No be say I get you super, power
I don't play with Mula, Mula, Mula
I don't play with Mula, Mula, Mula
No say I get you super, power
But nobody fit to quench my fire
I don't play with Mula, Mula, Mula
I don't don't playMula, Mula, Mula
No be say I get super, power
But nobody fit to quench my fire
Over, over, over
I've been taking over, over, over
No be say I get super, power
But nobody fit to quench my fire
Over, over, over
Thinking and grinding simultaneously
I got dreams to pull up in a Bentley
Don't play with my money if you do, I'ma fight you like I'ma jel li
I got nine-nine problems, who they worry me like I'ma Jay-Z
One day we shall die, I choose to live my life, I'ma get the stress
Over, over, over
I've been taking over, over, over
No be say I get super, power
But nobody fit to quench my fire
I don't play with Mula, Mula, Mula
I don't play with Mula, Mula, Mula
No be say I get super, power
But nobody fit to quench my fire
Over, over, over
No be say I get super, power
I don't play with Mula, Mula, Mula
No be say I get super, power
Icebeater, Icebeater, Icebeater, Icebeater