Back to Top

Quality Rdmz - Reason (feat. Adexjay Dtb) Lyrics



Quality Rdmz - Reason (feat. Adexjay Dtb) Lyrics




Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Oluwe mawe so I roll the ewe
Pass the ewe make u no pass away
Cos dis life 2 short to Dey beef
Na why I Dey my day
I no dey get feelings
If u go broke dem go still loose guard you
Life beat my ass so many times
At times life always pressurize
Ten toes on my feet I'm standing
Many transactions on a low
If no b mullah no dey ring me oh
I no dey find wahala
I stuck on my grind
I no wan wahala rara rara
Na Wetin I go chop I Dey find
Ma Jen pade ohun to ma je mi
So I go down on my knees
Save me from my enemies

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Money on my mind now
I wan chop fast life naa
Omo oro mi fokan bale make you no go die young
Money go come when its time nigga no Dey foh
Moving train lomo anybody no fit stop
Iskalabista yogi lese kick start
Quality omoiya mi gbemidebe this time
Action film no dey sweet if actor no suffer
Gbogbo challenge ton face mi pata nima conquer
Ori mi o
Eleda mi o
Saanu mi jek'ire kan mi o
Ki owo wole mii
K'ola wole mii yee yee
Ori mi o
Eleda mi o
Saanu mi jek'ire kan mi o
Ki owo wole mii
K'ola wole mii Adexjay D Tayor Boi

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Money ego owo apekanuko
Worked overnight rolling my dice oh
Owo mo ba ka I no dey fight oh
Kilo kan mi kin sha ti flenjo oh
Waa Gbayii omoiya mi
Fun 4 bars totun yami
Bobo no Dey sleep owo Nikan lo man ja mi
Oya gbemidebe any update koma jami
Emi gan fe gerun 9ja ki nlo shave ni Germany
Raaa

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Oluwe mawe so I roll the ewe
Pass the ewe make u no pass away
Cos dis life 2 short to Dey beef
Na why I Dey my day
I no dey get feelings
If u go broke dem go still loose guard you
Life beat my ass so many times
At times life always pressurize
Ten toes on my feet I'm standing
Many transactions on a low
If no b mullah no dey ring me oh
I no dey find wahala
I stuck on my grind
I no wan wahala rara rara
Na Wetin I go chop I Dey find
Ma Jen pade ohun to ma je mi
So I go down on my knees
Save me from my enemies

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Money on my mind now
I wan chop fast life naa
Omo oro mi fokan bale make you no go die young
Money go come when its time nigga no Dey foh
Moving train lomo anybody no fit stop
Iskalabista yogi lese kick start
Quality omoiya mi gbemidebe this time
Action film no dey sweet if actor no suffer
Gbogbo challenge ton face mi pata nima conquer
Ori mi o
Eleda mi o
Saanu mi jek'ire kan mi o
Ki owo wole mii
K'ola wole mii yee yee
Ori mi o
Eleda mi o
Saanu mi jek'ire kan mi o
Ki owo wole mii
K'ola wole mii Adexjay D Tayor Boi

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh

Money ego owo apekanuko
Worked overnight rolling my dice oh
Owo mo ba ka I no dey fight oh
Kilo kan mi kin sha ti flenjo oh
Waa Gbayii omoiya mi
Fun 4 bars totun yami
Bobo no Dey sleep owo Nikan lo man ja mi
Oya gbemidebe any update koma jami
Emi gan fe gerun 9ja ki nlo shave ni Germany
Raaa

Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
Na money I Dey reason oh
Hmmm hmm I Dey reason oh
Na money I Dey reason bro
Wanna pull up inna big lambo oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kehinde Bonny
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Quality Rdmz



Quality Rdmz - Reason (feat. Adexjay Dtb) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Quality Rdmz
Language: English
Length: 3:08
Written by: Kehinde Bonny
[Correct Info]
Tags:
No tags yet