Abi you tell me say now you don get somebody
OhGaaaaad
Somebody wey dey show you love and money
Premo
Omo den time adey show you love you're flexing on me
Now see the level don change so you coming
Thank God say you go me I no die
I'm still boujee looking fly
I see you calling, texting, stalking me
Omo I just wan know way
You won come back, you won come back
But now I get don some sweet vanilla
Monica, give you ma love but you do me like Bambi do Jidenna
Yie Yie
Abi you tell me say now you don get somebody
Somebody wey dey show you love and money
Omo den time adey show you love
You're flexing on me
Now say the level don change so you coming
Gimme di di distance
Gimme dii distance
Gimme di di distance
Make you no dey call me for another chance

Hrr ey wo taataa me na ka wonan toso Eyy
No space for my ex nti ɛbɛyaa wɔso
Always she dey call call me adey see
But wofrɛ pɛ decline aa na meboso
So give me distance like say you get corona
Level don change thanks to Jehovah
Na ɔma me attitude ɔse me sendi location now ɔpes3 ɔba
Aay
First na ɔhu me aa na wɔkyikyi neho
Seesei de3 ɔhu me aa na wɔkyeakyea neho
ɔse Qwaku can you do me a favor
Bra ne bɛfa me phone reply wohu
Hahaha
Abi you tell me say now you don get somebody
Somebody wey dey show you love and money
Omo den time adey show you love you're flexing on me
Now say the level don change so you coming
Gimme di di distance
Gimme dii distance
Gimme di di distance
Make you no dey call me for another chance
Gimme di di distance
Gimme dii distance
Gimme di di distance
Make you no dey call me for another chance
It's Apya on the beat
Zubusugobey
Zubusubesay