Back to Top

Lókè Lókè Video (MV)




Performed By: Rahmanii
Language: English
Length: 2:36
Written by: Abdul-rahman Lawal




Rahmanii - Lókè Lókè Lyrics
Official




I dey cover my face
Cus all of this smiling na fake
Everyday I dey pray
Cus all of my demons I face
And me no want yawa
Na why I dey move at pace
By His grace
Make I no go face disgrace
Emi tiraka tirongo
I dey feel apart low low
Like honey and garlic ondun
Them ma know us, small time loku
Tipa tipa pa ti kuuku
Na wetin me I want omo I go do
If I no try, wetin be evidence say I wan try
I don try work every year like say me I wan die
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
And if you dey wish me bad, omo pity me
Only me wey dey push since beginning
Me sef don dey tire but agidi ni
Na food we dey find kin nikimi
Life wo bikini
Me I no fit dey dull mi o didirin
Everyday I dey find opportunity
If I play for your show won ma yinmini
Emi tiraka tirongo
I dey feel apart low low
Like honey and garlic ondun
Them ma know us, small time loku
Tipa tipa pa ti kuuku
Na wetin me I want omo I go do
If I no try, wetin be evidence say I wan try
I don try work every year like say me I wan die
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I dey cover my face
Cus all of this smiling na fake
Everyday I dey pray
Cus all of my demons I face
And me no want yawa
Na why I dey move at pace
By His grace
Make I no go face disgrace
Emi tiraka tirongo
I dey feel apart low low
Like honey and garlic ondun
Them ma know us, small time loku
Tipa tipa pa ti kuuku
Na wetin me I want omo I go do
If I no try, wetin be evidence say I wan try
I don try work every year like say me I wan die
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
And if you dey wish me bad, omo pity me
Only me wey dey push since beginning
Me sef don dey tire but agidi ni
Na food we dey find kin nikimi
Life wo bikini
Me I no fit dey dull mi o didirin
Everyday I dey find opportunity
If I play for your show won ma yinmini
Emi tiraka tirongo
I dey feel apart low low
Like honey and garlic ondun
Them ma know us, small time loku
Tipa tipa pa ti kuuku
Na wetin me I want omo I go do
If I no try, wetin be evidence say I wan try
I don try work every year like say me I wan die
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Ko le tansibe
Loke loke mi o lo sile
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abdul-rahman Lawal
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rahmanii

Tags:
No tags yet