E get one job wey drop last night
Azaman vex he carry money run
Tell me wetin I go tell my loader
I no go fit tell am the job done burst
Cos he done confirm the funds no loss
I can't do business without no trust
I just want profit without no loss
So Azaman come out and bring the funds
I call am five times
E no pick my call
Na so I pull up with all my men
Azaman come out he come Dey beg
Shey you know you self you just Dey learn
Or shey them write stupid on top my head
Make you know say today everywhere go red
You wan thief money you still Dey learn
You wan thief money you come Dey beg
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan scatter the flex
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan make me Dey stress
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan scatter the flex
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan make me Dey stress
I just Dey find my pay (x2)
I just Dey find my pay
I Dey for my Dey
No try cross my lane
I no Dey look your face
As you Dey find your pay
You go fit relate
People go want make you dull
Them just Dey hate
Make you show them
Say You no be their mate
Steading getting money
With no delayyyyy
People asking me
Show me the wayyy
If you then show you
Shey you go you go agaiinnnn
I just Dey find my pay
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan scatter the flex
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan make me Dey stress
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan scatter the flex
Loader Dey vex
Loader Dey vex
Azaman wan make me Dey stress