Back to Top

Reckless vibez - PARA Lyrics



Reckless vibez - PARA Lyrics




Spiritual

Sleek boy

Sexy ladies like bad boy reckless

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo

I see that girl for the corner
So fine and na border

She de whine in di corner
Follow her for her insta
For her insta
She dey do me like dis And I swear to god I go fly you go Paris
Pretty girl for di corner She so fine and I like her

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Give them!

Back to back
I de give dem back to back
Dem feel my vibe
From north to south

Feel my time
Baby girl make you wine make give me all night
Baby no dey waste my time

Kalakuta for city
Dey turn up my brain
She dey make me dey go go go
All of my head e don turn up again
I gat bust all of una bolo lo lo

All of di ting weh you talk from my back
I hear am but my brother I no one know
I get the money wet go pass your own
Normally I'm reckless

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Say na jeje
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Spiritual

Sleek boy

Sexy ladies like bad boy reckless

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogolo go golo
Ogologoma

Ogolo go golo

I see that girl for the corner
So fine and na border

She de whine in di corner
Follow her for her insta
For her insta
She dey do me like dis And I swear to god I go fly you go Paris
Pretty girl for di corner She so fine and I like her

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Give them!

Back to back
I de give dem back to back
Dem feel my vibe
From north to south

Feel my time
Baby girl make you wine make give me all night
Baby no dey waste my time

Kalakuta for city
Dey turn up my brain
She dey make me dey go go go
All of my head e don turn up again
I gat bust all of una bolo lo lo

All of di ting weh you talk from my back
I hear am but my brother I no one know
I get the money wet go pass your own
Normally I'm reckless

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Para dey my body make we de gum body.Oo
Jejeli.Oo
Ifunaya you de cause commotion
Jejeli.Oo

Say na jeje
[ Correct these Lyrics ]
Writer: IKEDIACHIE GODSTREASURE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Reckless vibez



Reckless vibez - PARA Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Reckless vibez
Language: English
Length: 2:36
Written by: IKEDIACHIE GODSTREASURE
[Correct Info]
Tags:
No tags yet