Back to Top

Rehmahz - WONDA Lyrics



Rehmahz - WONDA Lyrics
Official




Dem wonder how I shutdown
When I bota
My brother
No dey bother for my matter
I dey under my father oh my cover oh
My cover oh
I no fit suffer
E no matter wetin dey my pocket
I no dey bother
Cuz na papa God wey get the connect
I no fit suffer
E no matter wetin Dey my pocket oh
I no dey bother
Ah ah ah
Eh
E no matter what I face
Any which and every way
Cuz na God dey give me grace
Hasta la vista
I no dey worry for this side yeah
Joy flow like a river
Nothing wey fit to seize am yeah
Hasta la vista
I no dey worry for this side yeah
Joy flow like a river
Nothing wey fit to seize am yeah
I no fit suffer
E no matter wetin dey my pocket
I no dey bother
Cuz na papa God wey get the connect
I no fit suffer
E no matter wetin Dey my pocket oh
I no dey bother
Ah ah ah
Eh
E no matter what I face
Any which and every way
Cuz na God dey give me grace
Ay ay
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Dem wonder how I shutdown
When I bota
My brother
No dey bother for my matter
I dey under my father oh my cover oh
My cover oh
I no fit suffer
E no matter wetin dey my pocket
I no dey bother
Cuz na papa God wey get the connect
I no fit suffer
E no matter wetin Dey my pocket oh
I no dey bother
Ah ah ah
Eh
E no matter what I face
Any which and every way
Cuz na God dey give me grace
Hasta la vista
I no dey worry for this side yeah
Joy flow like a river
Nothing wey fit to seize am yeah
Hasta la vista
I no dey worry for this side yeah
Joy flow like a river
Nothing wey fit to seize am yeah
I no fit suffer
E no matter wetin dey my pocket
I no dey bother
Cuz na papa God wey get the connect
I no fit suffer
E no matter wetin Dey my pocket oh
I no dey bother
Ah ah ah
Eh
E no matter what I face
Any which and every way
Cuz na God dey give me grace
Ay ay
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Marvel Onah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rehmahz



Rehmahz - WONDA Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Rehmahz
Language: English
Length: 2:23
Written by: Marvel Onah
[Correct Info]
Tags:
No tags yet