Back to Top

Rema - BENIN BOYS Lyrics

Rema - BENIN BOYS Lyrics
Official

[ Featuring Shallipopi ]

They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (confirm)
We no dey make too much noise (clear road)
Na we dey pull up with convoy (eh?)
You know the billings wey we dey chest (okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (eh)
Have you for dinner, unto the next (confirm)

See money, see am, see, see, see money o

See money, see am, see, see, see money o (say, say)
See, see, see money o, wahala
See money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money o (eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, nor go dey)

Na we be the pride of Benin
Oba sef suppose give us medal o, give medal o
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa o
If anything kpa o (ayy, eh? Way)

Remy boy you can paste me your location (confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (say, say)

Touchdown Benin boys (Ki-), gen-gen-gen (eh)
Money yapa, money repete (confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way)
Santa Monica touchdown, shekens (nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper

See doings, you no fit talk say we no get

Many fishes in the river but na you I wan taste (say, say, say, say, say, say, say)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (eh)
Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (confirm)
New Benz oh, incoming (eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money o (see, see, see money o)

See money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, say) (see, see, see money o)
See money, see am, see, see, see money o (eh? Confirm) (see, see, see money o)

Yo, X
Ki-
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Divine Ikubor, Crown Uzama, Agada Prince Oyada
Copyright: Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Back to: Rema

Rema - BENIN BOYS Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rema
Featuring: Shallipopi
Genre(s): Afrobeats
Language: English
Length: 2:50
Written by: Divine Ikubor, Crown Uzama, Agada Prince Oyada
Released: June 20th, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet