The song reflects deep personal struggles and disillusionment. The artist reveals how his past trauma and sacrifices for his family have left him feeling isolated and misunderstood. He's found that many people he trusted or loved have turned against him, leading to a realization of who truly supports him. The song also highlights his perseverance and reluctance to rely on others, opting instead to face his problems alone.
All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost 'cause I wan feed family Inside my heart, so dark but my face e no dey show I no dey talk, I no dey comot, I just wan dey alone Sleeping pills no dey work, so I steady overdose Fear no go let me talk things wey do for the ones I love Everybody too selfish to see from my angle oh Do ninety-nine but I no do one, still it's not enough
Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies
I dey move like Messi when he dey for Barcelo E get as God go bless person, dem go talk say na devil oh Me I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey owe Na why I dey like to dey face all my problems on my own She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope Right from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (uhh) Many battles I dey fight but regardless, I'm steady on the road (ahh) Keep my guy Crayon safe for me, na 'em I tell Solo
Na now I know who dey for me (I know, ah) All those I love turned enemies (I love, ah) And now I know who dey for me (I know, for me) All those I trust turned enemies (ahh) Na now I know who dey for me (I know, I know, I know) All those I love turned enemies (ooh) And now I know who dey for me All those I trust turned enemies
All of my trauma hits me from many years ago All of my childhood I lost because I wanted to feed my family Inside my heart, it's so dark but my face doesn't show it I don't talk, I don't go out, I just want to be alone Sleeping pills don't work, so I keep overdosing Fear won't let me talk about things I've done for those I love Everybody is too selfish to see things from my perspective I've done ninety-nine things, but even then, it's not enough
Now I know who's really there for me All those I loved turned into enemies And now I know who's really there for me All those I trusted turned into enemies
I move like Messi when he was at Barcelona God blesses some people, but they say it's the devil's work I don't ask for favors, but soon they say I owe them That's why I like to face all my problems on my own She told me to share all the pain I always keep hidden From my childhood, I've been dealing with the feelings I hold (Uhh) Many battles I'm fighting, but regardless, I'm still on the road (Ahh) Keep my friend Crayon safe for me, I told Solo about it
Now I know who's really there for me (I know, ah) All those I loved turned into enemies (I loved, ah) And now I know who's really there for me (I know, for me) All those I trusted turned into enemies (Ahh) Now I know who's really there for me (I know, I know, I know) All those I loved turned into enemies (Ooh) And now I know who's really there for me All those I trusted turned into enemies
We currently do not have these lyrics.
If you would like to submit them, please use the form below.
Yoruba
P Day-day-daytrip took it to ten