Back to Top

Rilly - Memories Lyrics

Rilly - Memories Lyrics

Hi

See I wish not write this but this message is for my friends
Shout out to the real ones and those ones that are
Dead
The suffering we all passed through and tears that we shred
How we fight it together and memories that we all shared

Bro where I came from You gat to fight it for yourself
Toba dide ja fun ra That food no fit come to your bed
O le ma rewa gba Sugbon fomi lo toba tiri bread
The street no dey get love just listen to what I said

He did it for the culture and You did it for the street
Cuz I did it for my family bro it is what it is
Gbogbo nkan to ba gbo ladugbo ko lo ma sare believe
Can I be your pastor please can you listen to what I preach

Your mum and dad dey for you Advise timi ni ko pray
Koma dabi awa wey be say na only mama dey
And some people still dey suffer cuz go nobody dey
But some nigga die and some people self dey for jail

Astaghfirullah Baba please forgive all my sin
Make dem no look like me like kini boboyi wi
I know say u dey see wetin meself I no fit see
Try to protect me from friend cuz I fit face my enemy

If you ask me and I give no mean say I no face a lot
Shomo nkan ti iyawo lot ri wey God turn her to salt
Bro you I know say u dey f*ck I no fit tell you to stop
Oleje eyin lo n fayeseyi but who am I here to judge

O n beere mi o le beeere Question wa mo fe beere
Shey awa ye lati wa ku ni igbawo lo ma fon feere
Wetin dey curse delay cuz This thing don dey tey ooo
Na night you say you go come na why we dey sleep for day ooo

I put it all bro i know we all broke
You killed it and I feel it Dem no pity us bro
I kept them on Choke Ain't tryna be an huncho
Mi o fe ku kekere so I dodge the porthole

Sometime I felt like hmm My Nigga self don dey try
Sharas to those to nigga like we wey no dey sleep for night
Na depression dey cause am no be say we dey bomb for site
Tobadale we go cry and tobadaro we go smile

Ebi lo moru gun ko n shepe a ba won gbawe biri
Sometimes if I dey smile I wish y'all know the feeling
E kan lama ri ru e abeg make una try Dey pity
SAD BOY with holy heart just listen to his rhythm

Momo pe Owun eee kora benz
Momo pe Owun eee koma flex
Ko propose ko fun obirin lesekese koni Yes
Abeg my bro ko lo sense
Sugbon ma bawon fo fence
Ma ba won jeun pelesu make u no later regret

I know say you dey try hard but if you tire make u rest
Sugbon ma simi Sara ti iwo na fe gun Benz
Listen make u dey hear to ba fe pee lori bench
Girl no fit help you their only offer omoh na for sex

Trust me if you guide dem no fit whine you at all
But if you no guide ajeh dem no go pick that ur call
Solo you no go fall pelly you no go fall
Small time we self go ball but now we still on God

Federal na my manager federal na my blood
Federal na my big bro wey loves me like my mum
He understands the pain I spit out from my words
I always wish this nigga came out from my mum

Shout out to my bros Yankee Savage ati Oliver
Rest in peace Segun Fly safe omo re to ni wa
AfroStiQs I gatz you Cana phoor ninu polybag
Pelu awon timo daruko I gat you and you know that

I'm out

Issabanger
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Rilwan Adekoya
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rilly

Rilly - Memories Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rilly
Language: English
Length: 3:17
Written by: Rilwan Adekoya
[Correct Info]
Tags:
No tags yet