Back to Top

Rilly - Story of a nigga Lyrics

Rilly - Story of a nigga Lyrics
Official

Hey
This is real life
This is real life for real, for real, for real
Ahh, Rilly is here
Rest in peace segun, Story of a nigga story of a nigga Segun
Segun na my gee
Segun na my gee wey dey show love for the street Abi
Segun na my nigga wey change e name to segun Lawy
This nigga na my junior when some people no know Am
Omo na different dream we get but all his friends no Fit show am
Segun dey go public school, dey hustle with him Mama
But segun na the boy wey really dey fear him papa
But Segun malo church laro sunday pelu awon Aburo ee
Toba ti de, ama game papo tori awa lore eee
Segun dey hustle 247 tori ohun lomo akoko
Villa Geo na him joint, toripe ohun na lo oga akoko
Everyday no be Christmas, e get time wey segun Dey chop
Cuz if he no hustle, I know, the food self no dey sup
Segun dey play with everybody cuz nothing really Vex am
When I travel go lag, I no lie I no fit text am
But segun na one big fan wey dey chop all my lyrics
The little song wey I get that time
This nigga self still dey feel it
2020 mi ole gbagbe, mo ranti mo drop end sarz
Segun pull a call to me e con be like say I use jazz
It broke my heart when I heard the call was f*cking Like this
I just have to do this may his soul rest in perfect Peace
Segun don turn bigi boy, Segun don dey holler omoh
Segun don dey cash out steady, segun don dey para
Segun don dey collect milli, segun ti n gba dollar Omoh
Segun don dey do giveaway segun Koma mola
Segun don dey trend for ilisan, everbody near am
Aya segun tiki gbo gbo nothing Self fit dey fear am
Segun don get new friends wey suppose to dey Guide am
But every man with im demon wey dey sit beside Am
Jamijami jami, segun toba lo update ko jami tan
Lalalami lami, ara dugbo ti la segun tan
Segun na that nigga wey dey follow Lawy go show
If segun na artist, ajeh this nigga for don blow
Segun na that fans, wey dey tell me make I rap more
Segun na same nigga wey i mention for my rapture
People just dey reason me, Ridwan you never go Show
Sugbon omo to lolorun ni kan very soon he go soon Blow
Everybody don dey face life but Segun no like to dey Fake life
My nigga self don try but How segun self take die
When I heard this, i shout damn ahh Holy Ghost
Mi o le so nkan nkan cuz I know God loves you the Most

Ahh, This is life, This is Life
This is dedicated for my nigga segun
This is a truth that is always hard to accept
The memories shared will forever be remembered
Rest in peace segun
Blaze
It's all love
Rilly
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Rilwan Adekoya
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rilly

Rilly - Story of a nigga Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rilly
Language: English
Length: 3:15
Written by: Rilwan Adekoya

Tags:
No tags yet