If life tight you
No run
If life show you pepper
No Run
If dem talk say you no fit survive
Wetin you go talk?
I no go run I no go run oh
No run! No run eh I say no run
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh oh
Everyday
I dey wake up
Wonder
When e go end
Dis suffer dey hit me
I feel like say
E no go ever end
I tell you say my heart strong
But this pressure
Dey weigh me down
Down down
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
Oh oh
Dis life tight me
Dey hold me
I no fit advance
I look my money
Dough no dey
Equation no balance
I want make tings fine
But dis world don deny
Na wah oh
But I swear say
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
Anyhow wey e dey
I go meetup dis struggle today
I dey down now not down and out
I go rise one day to the clouds
Oh oh oh dis ting strong
But I go meetup (you know you know)
Every day
Every week
Something dey hit me
Tell me Im weak
I say no be so
Strong folk don't
Give up we don't run
When One door closes
We simply kick it down
You hear me now
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
No run I no go run
E be like say dem want
Make I run
I no go fit
I no fit
Do am eh oh
Man get for strong
Yeah Yeah I know
Living aint easy
Yeah I know
You want make I say
You strong
I go show you say you no wrong
I no want palava oh
No wahala
I just want to live my life
But I no go run
I no go run oh
So you see me
Na only my back foot you go see
Hahahaha no worry I no go run
I say I no go run!
I am near I no far
See you at Loch bar