Sapa why you tryna hold me down
Me and you we no relate
So why you tryna stay
You no fit to dey where me I dey
Just dey dey ur dey make I dey my dey
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why
Shege banza lo pe sapa
Ki n ma se rogun sapa
Sapa n bo mo ya japa
I dey face my huzzle mi o fe mala
Make my money come ki n japa lo canada
Shoutout to terry apala
I no want sapa i no fit to chop isapa
Pami sile ma pami sita
U know mamacita
O le bami nile to ba dola
Tee dollar tee dollar tee dollar
Wa na mi ni dollar
Wa ba mi Jo galala
Gbemi lo far(Gbemi lo far)
Kini ma lo far( kini ma lo far)
Tabatiyada fawon tofe tafa sapa (tafa sapa)
Mo ma lo car (mo ma lo car)
Mi o le jaye local (jaye local )
La vida loca (vida loca )
Gbemi lo far (gbemi lo far )
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why (ayiiii gege gege)
Say sapa why sapa why sapa sapa sapa why