Who be man oh?
Man na man oh!
Man he fearless
Man he strong oh
Man dey fight
Man dey bleed
Man dey reason
Man dey think
Man na man oh
Man na man oh
No dey stress me, Free me
Bullshiti o orimi
Man been working, grinding
When man suffer you no see
No dey stress me, Free me
Bullshiti o orimi
Man been working, grinding
When man suffer you no see
Dem be asking
Who be man oh?
Dem be asking
Who be man oh?
Man na man oh
Man na man oh
Man na man o
Man na man o
Man na hero, saving lives
Me I don't care about your thoughts
My matter just dey f*ck their brain
Orgasm, I make them shake
If you no get you no be man
Society dey just craze
Man na man oh
Man go be man oh
The kind life wey we live
When the boys no get raba
Na my time I go shine
I no even send their father
Manner badder than
Manner harder than
Manner break sometimes
Ogbeni don't speak up
Them say if you speak, you weak
You be man, you strong
Many things dey bother mind
E no easy men dey kpai
E be things walai
But I thank my jah
For the grace He's given me
When nobody dey for man
Dem be asking
Who be man oh?
Dem be asking
Who be man oh?
Man na man o
Man na man o
Man na man o
Man na man o
Man na hero, saving lives
Me I don't care about your thoughts
My matter just dey f*ck their brain
Orgasm, I make them shake
If you no get you no be man
Society dey just craze
Man na man oh
Man go be man oh