Back to Top

Rohees - MANY THINGS (feat. EmmyVicks) Lyrics

Official

Welcome to the Jungle, the land of pride
You want me to save you, bro, I no be Christ
I no fit dey for everybody, hate me no be crime
This man no fit die, dey wan kill am
This man no dey price wetin he no fit buy
Won form crème de la crème, this man o fe fi pa
Dey your lane, make you what you do
When the blessings come, dem go say na juju
I've been places, seen faces
I've seen failures and I see great things
I know the real ones coz I've seen fake things
Say you still dey dey live, that's a blessing
I've been places, and I've seen faces

See me I don see many things oh
But emi o phor mio so'ojo
Many many men don kpai kpai kpai
Water for my eye I don cry cry cry
Omo see this journey rough
But I dey run am, I am tough
I no fit compromise walai
If I compromise I die
My flows generally, I dey get salutes
I dey give you give you good sound, I dey blow my truth
Give you good sign when I smile at you
Give you very good vibe when I f*ck with you
We just ordinary people, we should take it simple
Think about the very day your body go wrinkle
6ft sleeping, your alarm no go wake you
God no go shame me, and he no shame you
I've been places, I've seen faces

Go hard or go home
Kimma lo'le keh
Mo nwo'owo oh
Yeah yeah yeah yeah
No compromising
I'm Mike Tyson
Lori titi yio ooh
Lori titi yi oh
Lori titi yi
Titi yi o oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Emmanuel Adesina, Rohees Ilupeju
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rohees

Rohees - MANY THINGS (feat. EmmyVicks) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rohees
Language: English
Length: 2:44
Written by: Emmanuel Adesina, Rohees Ilupeju
[Correct Info]
Tags:
No tags yet