Back to Top

Rohees - TURN UP Lyrics



Rohees - TURN UP Lyrics
Official




So many times
So many dark times
So many back stab
So many bleed
So many fall down
E be many things wey dey bother my mind
I just want to groove make I free my mind
Make I dey my dey and feel alright
I'm feeling high
I feel alright
Ara m ba da
Owo fe ma shojoro
Chopping my life now
Dunno tomorrow
You fit to die ee
You fit to kpai danu
Mo ma turn up pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be, their papa
Mo ma turn up pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be oh oh
You never see bad men like we
High like weed, head like wig
Spontaneou, for myself I speak
Steeze on steeze, Looks are giving
Composure, dey in me like Peak
F*ck your feelings what's my own?
Me I dey my zone, don't call my phone
If you get problem, call Baba o
So many times I no sleep for night
So many dream I dey dream for mind
So many things wey dey choke mind
Like I chop garri, I no drink water
So many ups, so many downs
Life e go whine, make you panic
Keep grinding, make money
Go shawty, make we jolly
Ara m ba da
Owo fe ma shojoro
Chopping my life now
Dunno tomorrow
You fit to die
You fit to kpai danu
Mo ma turn pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be? Their papa
Mo ma turn pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be oh oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

So many times
So many dark times
So many back stab
So many bleed
So many fall down
E be many things wey dey bother my mind
I just want to groove make I free my mind
Make I dey my dey and feel alright
I'm feeling high
I feel alright
Ara m ba da
Owo fe ma shojoro
Chopping my life now
Dunno tomorrow
You fit to die ee
You fit to kpai danu
Mo ma turn up pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be, their papa
Mo ma turn up pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be oh oh
You never see bad men like we
High like weed, head like wig
Spontaneou, for myself I speak
Steeze on steeze, Looks are giving
Composure, dey in me like Peak
F*ck your feelings what's my own?
Me I dey my zone, don't call my phone
If you get problem, call Baba o
So many times I no sleep for night
So many dream I dey dream for mind
So many things wey dey choke mind
Like I chop garri, I no drink water
So many ups, so many downs
Life e go whine, make you panic
Keep grinding, make money
Go shawty, make we jolly
Ara m ba da
Owo fe ma shojoro
Chopping my life now
Dunno tomorrow
You fit to die
You fit to kpai danu
Mo ma turn pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be? Their papa
Mo ma turn pa, based on kpa
Mo wapa, mo gapa
Won ri wa, won japa
Who dem be oh oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Rohees Ilupeju
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rohees



Rohees - TURN UP Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Rohees
Language: English
Length: 2:40
Written by: Rohees Ilupeju
[Correct Info]
Tags:
No tags yet