Eh dem go wound oh
I dey thanK God say baba God no be mana mana
Na so them go open their mouth si badabada
But them go wound o
Coz them know say the girl she dey hot like fire fire eh ya
How them take know abi them be Tekno pana pana
Hallelujah ey e
Na God dey do am ye e
Halelujah ey e
Na so she dey scatter the floor killing the show
Hallelujah ey e
Na only God dey do am ey e
Halelujah ye e
I see my baby fire fire I say she fire fire
Cos today na the d day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Coz today na the d day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire I say she fire fire
Hallelujah ye e
Na God dey do am ey e
Halelujah ey e
Na so she dey scatter the floor killing the show
Hallelujah ey e
Na only God dey do am ey e
Halelujah ey e
I see my baby fire fire I say she fire fire
Oh no
As e dey hot o
Oh no
As e dey hot o
Eh aunty aunty
Omo if na dance you go taya taya eh
Na who send you enter the place wey dey fire fire
Omo na die o
If na birthday sha yo galong you go manya manya eh
She is catching the vibe and I'm catching the feeling
Somebody call the police o
As e dey sweet oh
I don't want to leave oh
Somebody call the police o
As e dey sweet oh
I don't want to leave oh
Hale hale hale
Hallelujah ey e
Na God dey do am ey e
Halelujah ey e
Na so she dey scatter the floor killing the show
Hallelujah ey e
Na only God dey do am ey e
Halelujah ey e
I see my baby fire fire I say she fire fire
Cos today na the d day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Coz today na the d day
Oya where is my DJ
Make e put am for replay
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Hallelujah ey e
Na God dey do am ey e
Halelujah ey e
Na so she dey scatter the floor killing the show
Hallelujah ey e eh
Na only God dey do am ey e
Halelujah ey e
I see my baby fire fire
I say she fire fire
Oh no
As e dey hot as e dey hot o
Oh no na na na
As e dey hot
Mr DJ
Sound it