Hello
Hello Brother
I for no like make my mother born another
For my country situation just dey bother
Tell me wetin we go fit do for our mother land yeah
Hello sister
We bin no like plenty things wey dey for ground
E be the people wey dey lead causing blunder
I dey wonder
Say me I dey wonder
Every day steady do the wonder
How e take be ii
E be the first man wey bin suffer for free
Police hold gun them fit shoot you go free and our leaders really brutal it's no guarantee on our life
Our students just de strike
Fuel still dey high and our leaders still dey lie
We keep asking why we just wanna stay fly
We keep asking why we just wanna stay fly yeah
If this takes me away
Promise youd never leave me lonely
And if this takes me away
Promise would you be here for me ...
If this takes me away
Promise you would never leave me lonely
And if this takes me away
Promise would you be here for me ...
The righteous man don turn to sinner yeah
Even believer turn unbeliever
Our country just dey make man dey shiver
Who get the keys dey decieve us
Praying for a brand new day with a brand new play
Sometimes e do me and I wan run away
We Dey face many things and it's too much to say
I dey feel like say I dey crase
Shebi na long time wey we suppose don Dey
My pman talk say make I kneel and just pray
But my guy e don tey say my guy e don tey
Now churches don old and my hope e don fade no way now
If this takes me away I might stay down fi life..