O'give turn up my f**king mic
Jason's room tuesdays
Ooouuu
I hope say this how are you wey i dey
See for whatsapp
No be billing
I no go blame all my guys wey don
Dey avoid to pick my calls on a daily
Gotta be realistic
Segregation don dey yapa
Who dey for the a list
Hey listen
Na all of us wey carry penis
Jay baby were did you miss it
Na by the grace of God
This is a wake up call
But for the sake of all
Gats to fight angel to change my
Name name name name name
From Jacob or
Israel
Covid 19, guy it's real
Person die, you say, it's well
Wanna be my Valentine
Who be dis girl
Na as e dey come my mind
Mouth dey run
Too many concubines
Solomon
But never too worry
Dis breakfast go reach everybody
She no pick call till six in the
Morning
She still loves you but she need the
Money
Ki lo kan mi but na you be the
Zombie huh
Before before dem been dey ask
For help, but same dem see you as
Competition
But dat one sef dey
They say I too fine
Dat one sef gay
You play wit my heart
Dat one gege
We balling till five
Imma show you shege
The baby too fine I call her
Orege, ewee
Osita Iheme
Nwaupawpaw mehn
They keep looking at the back
I'm in front of them
Are we sparing anybody? na
Non of them
You say you wanna show me pepper
You be olobè
Damn Asuzu this beat is bop
I'm killing these rappers with the
Is and was
You know what time it is
No Swiss no swatch
I'm telling these haters to
Kiss my butt
Never see person wey dey do am
Like dis
I always get it right
Gimme the Nike
Bursting their brain rappers got
Meningitis
They turned disciples they
Follow me like dis
On ig, Hi g, rappers policing
Like IG, sick of this sh*t
It's affecting my hygiene
Not even chasing these rappers
They fell off, a hell of a fall
Now see dem in hiding
I've been vibing
Giving em migraine
Jay baby strong motherf**ker
Enticing
Beat you in real life
Beat you in writing
So when you misyarn
You go know what you're inviting
I mean, High ting, giving dem
Biting, Ayy ayyy ayy
I misyarn, O'give turn off
My f**king mic
Asuzu