[ Featuring Mayaki ]
Uhmmm uhmmmm
Hmm
Uhmmm uhmm
Hmmmmmm
One thing man pray for
Na evidence
If e no show
You go explain tire
One thing they say
Must kill a man
That's why
Me no want give up
Oh naah
Baba look my face oh
E don tey
Since I dey my kneels oh
I don dey raise my hands
I shout your name
No want leave in vain oh
My eyes red oh
I don cry
I don share my tears
Lika rain oh
I don jot many mysteries
Wey I need answers from you
Baba God oh
Jah Jah I beg oh
No leave me
On my own oh
Shey you see say human
No be human oh
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi o
Jah Jah oh
Ooh lord
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh God
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi
You know say
I no get nobody oh
(Daddy gbo adura mi oh)
Make you give me this raba
(Baba answer my prayers)
Baba protect me too hmmm
(You know say I no get nobody oh)
Make I get this money too
Baba gbo adura mi oh
Yeah! Garri no get advert na em sell pass
No game wey sure pass na death sure pass
Egg-roll without egg is still puff-puff
Imagine say Jimmy Jatt is without jump-off
Barren woman wan sleep she dey wear pant
This is karma on the loose bitch no pant
Dead body wey you bury e dey show leg
Wetin cripple man see wey him dey throw leg
Stubborn fly too get advisers
There are smokers everywhere gaslighter
Pot dey insult kettle abosi
No be every prophet go dey for see
Na condition dey make crayfish dey bend
Who go call police na em come dey beg
Eyes wey dey cry go still dey see
Death and sleep be lyk numba five and six
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi o
Jah Jah oh
Ooh lord
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh God
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi
You know say
I no get nobody oh
Uhmmmmm
Saint Pee Lomono
.