Sammy Hart let me talk to you
They say a thing worth doing is worth doing twice
So we came back with a part two
And then we brought a new crew in
We all moving nice
And it's time for y'all to start to get elevated
By the lyrical miracle flow levitical biblical
It's clinical typical take you up to the pinnacle
Prinx Emmanuel's here
Delight and Benjiszzy
Tell'em who you are yeah
Omo'ologo ni mi indeed
For my sorrow and sin
Em pikin bleed
E gimme face when I no get meter
No be super-story
Yeshua Hamashiach took my place
And changed my story
The life I dey live be like Montessori
You no allow the people tell me sorry
Before I call you dey answer
Iwo ni daddy wey dey pamper
Ah eh see finesse
In the hollow of his hands I rest
(He) gave the angels charge over me so I just dey flex
I must confess I'm blessed
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
On a regular
Jehovah you scatter my medula
Be ringing your name on my cellular
Na me be number one for register
Oya go check am na
Jesu Christi na you
My heart and soul na for you
My whole existence in you
I've fallen in love oh with you
People wey no me dem see the girl and dem no fit to recognize oh
If you no know me you hear the story you no fit to understand oh
Baba God na you wey dey blow my mind
Na you be my ginger yes I dey shine the light
Na why I no dey fight I kabash and I blast in tongues
*tongues*
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Aah Ah Ay
Jehovah Nissi
Has taken my sorrows away
Turned my darkness to day
I'm looking so take away
Glory on full display
From Sunday to Saturday
Omo No Holiday
Play that again