Back to Top

Samskido - EMI MO MON IWO LO MON (feat. Jaytizzy banks) Lyrics



Samskido - EMI MO MON IWO LO MON (feat. Jaytizzy banks) Lyrics




Pray you get
Make u no regret
For Naija we hustle
Make God bless the struggle
I say pray you get
Make u no regret

For Naija we hustle
May God bless the struggle yea
Everybody just dey mumble
Dem dey find way commot for this Jungle
Person wey no dey humble
Dey fumble

Make e no go reason to say hin Blessings go Double
Life na royal rumble
Humble yourself
No go ga pa
This smile doesn't mean
There is no pain
We all smile to keep alive

Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo
I say pray you get
Make you no regret
Make your enemy no detect
Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo

I catch cruise a lot online
But on a lowkey
Man I still they chop my life
If you know how I survived almost Run me mad you go help me thank God for my life
My body no dey show sey I don Suffer before
Hard life mad life don make man Tough

I never had it easy
People thought I hard it Soft
I no Dey sleep like person wey don Do ritual Before
If I tell you how e go you go think Sey na fill Tricy
Naija so hard music sef na big risk
Too many nightmares I still Dey Dream big
I know sey e no go tey before me
I go win big

My girl left me My men left me
Most of this time
My mama never left me
Only music and
My hustle I Dey grind steady
Eyes on the price
Never let bad belle get me

Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo
I say pray you get
Make you no regret
Make your enemy no detect
Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo

Everybody just dey mumble
Dem dey find way commot for this Jungle
Person wey no dey humble
Dey fumble

Make e no go reason to say hin Blessings go Double
Life na royal rumble
Humble yourself
No go ga pa
This smile doesn't mean
There is no pain
We all smile to keep alive
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Pray you get
Make u no regret
For Naija we hustle
Make God bless the struggle
I say pray you get
Make u no regret

For Naija we hustle
May God bless the struggle yea
Everybody just dey mumble
Dem dey find way commot for this Jungle
Person wey no dey humble
Dey fumble

Make e no go reason to say hin Blessings go Double
Life na royal rumble
Humble yourself
No go ga pa
This smile doesn't mean
There is no pain
We all smile to keep alive

Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo
I say pray you get
Make you no regret
Make your enemy no detect
Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo

I catch cruise a lot online
But on a lowkey
Man I still they chop my life
If you know how I survived almost Run me mad you go help me thank God for my life
My body no dey show sey I don Suffer before
Hard life mad life don make man Tough

I never had it easy
People thought I hard it Soft
I no Dey sleep like person wey don Do ritual Before
If I tell you how e go you go think Sey na fill Tricy
Naija so hard music sef na big risk
Too many nightmares I still Dey Dream big
I know sey e no go tey before me
I go win big

My girl left me My men left me
Most of this time
My mama never left me
Only music and
My hustle I Dey grind steady
Eyes on the price
Never let bad belle get me

Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo
I say pray you get
Make you no regret
Make your enemy no detect
Emi mo mon bose n se mi oo
Iwo lo mon bose n se ooo

Everybody just dey mumble
Dem dey find way commot for this Jungle
Person wey no dey humble
Dey fumble

Make e no go reason to say hin Blessings go Double
Life na royal rumble
Humble yourself
No go ga pa
This smile doesn't mean
There is no pain
We all smile to keep alive
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Samuel Ololade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Samskido



Samskido - EMI MO MON IWO LO MON (feat. Jaytizzy banks) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Samskido
Language: English
Length: 2:39
Written by: Samuel Ololade
[Correct Info]
Tags:
No tags yet