Yeah yeah
O na na yeah
Badmansarzo yeah
Say Mic time o yeah
Ooh yea ooh yeea
E don tey wey I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
E don tey when I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
If e no be money matter
Abeg don't call my phone
If e no be money matter
Abeg leave me alone
If e no be money matter
Abeg don't call my phone
If e no be money matter
Abeg leave me alone
I'm in my zone man don't tell me what I know emi o normal
Eyes don red steady on the road for the raba
Steady on the road for the raba yeah yeah yeah
Because an idle man is a devil workshop
Mama dey house and she gat to chop
I got a dream steady chasing non stop
Keep pushing till you get the figures
E don tey wey I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
E don tey when I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
If e no be money matter
Abeg don't call my phone
If e no be money matter
Abeg leave me alone
If e no be money matter
Abeg don't call my phone
If e no be money matter
Abeg leave me alone
Because money no dey find person go house
Na you go find money
My nigga te pa mo ishe re
Ko te pa mo ishe re
Because an idle man is a devil workshop
Mama dey house and she gats to chop
I got a dream steady chasing non stop
Keep pushing till you get the figures
E don tey when I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
E don tey when I dey hustle dey hustle dey hustle dey
Just to make money make money
Make money eh I swear it's not funny
If e no be money matter
Abeg don't call my phone
If e no be money matter
Abeg leave me alone
If e no be money matter
Yeah yeah you gats to work for it oh oh
Yeah yeah yeah you gats to grind for it yeah