Back to Top

Segxzy - Train Up A Child Lyrics



Segxzy - Train Up A Child Lyrics
Official




Segxzy! NowNaMorning
Emeka Is just barerly Twelve
But he gat Five Ex
He want all the girls
The one's with finnes
He just wan dey flex
Emeka no mind kill him friends
Him go do am for the bread
So him fit just dey spend
Make e name dey trend
Emeka don kill him mama
Wey dey sell abacha
Just to give am good life
Him won spend yakata
Him won spray the dollar
Make people
Dey halla Emeka! Emeka
You say you be genz baddie
Genz baddie
You want more money
You want more money
Spray it on me
Spray it on me
Stop the talking and do the spending
If you get the money
You can have my body
Let your money do the talking
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
Train up a child
In a way that he should grow
When he is old
He no go depart from his soul
Train up a child
In a way that he should grow
When he is old
He no go depart from his soul
Me I don learn alot from Mary Madeline ooh
Mommy and daddy say make I no dey snitch ooo
From the book of Proverbs Twenty two verse Six ooh
Everything I don learn from oga king solo
You dey claim say you bad
But you no mount
You still loose guard
You say won ball
You don get belle at the age of Twelve
You want more money! more money
You smoke cannabis
Cannabis
Na so you take enter street
Your head no fit carry wetin you need
All the money for the account
You say na low key you grind
But na whine you dey whine
Na rituals be your grind
You say you be
Genz baddie
Genz baddie
You want more money
You want more money
Spray it on me
Spray it on me
Stop the talking and do the spending
If you get the money
You can have my body
Let your money do the talking
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
Train up a child in a way that he should grow
When he is old
He no go depart from him soul
Train up a child in a way that he should grow
When he is old
He no go depart from him soul
Me I don learn a lot from Mary Madeline ooh
Mommy and daddy say make I no dey snitch ooo
From the book of Proverbs Twenty two verse Six ooh
Everything I don learn from oga king solo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Segxzy! NowNaMorning
Emeka Is just barerly Twelve
But he gat Five Ex
He want all the girls
The one's with finnes
He just wan dey flex
Emeka no mind kill him friends
Him go do am for the bread
So him fit just dey spend
Make e name dey trend
Emeka don kill him mama
Wey dey sell abacha
Just to give am good life
Him won spend yakata
Him won spray the dollar
Make people
Dey halla Emeka! Emeka
You say you be genz baddie
Genz baddie
You want more money
You want more money
Spray it on me
Spray it on me
Stop the talking and do the spending
If you get the money
You can have my body
Let your money do the talking
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
Train up a child
In a way that he should grow
When he is old
He no go depart from his soul
Train up a child
In a way that he should grow
When he is old
He no go depart from his soul
Me I don learn alot from Mary Madeline ooh
Mommy and daddy say make I no dey snitch ooo
From the book of Proverbs Twenty two verse Six ooh
Everything I don learn from oga king solo
You dey claim say you bad
But you no mount
You still loose guard
You say won ball
You don get belle at the age of Twelve
You want more money! more money
You smoke cannabis
Cannabis
Na so you take enter street
Your head no fit carry wetin you need
All the money for the account
You say na low key you grind
But na whine you dey whine
Na rituals be your grind
You say you be
Genz baddie
Genz baddie
You want more money
You want more money
Spray it on me
Spray it on me
Stop the talking and do the spending
If you get the money
You can have my body
Let your money do the talking
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
I be Genz baddie
Train up a child in a way that he should grow
When he is old
He no go depart from him soul
Train up a child in a way that he should grow
When he is old
He no go depart from him soul
Me I don learn a lot from Mary Madeline ooh
Mommy and daddy say make I no dey snitch ooo
From the book of Proverbs Twenty two verse Six ooh
Everything I don learn from oga king solo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Segun Ola-Fadunsin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Segxzy



Segxzy - Train Up A Child Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Segxzy
Language: English
Length: 3:00
Written by: Segun Ola-Fadunsin
[Correct Info]
Tags:
No tags yet