Back to Top

Selem Gold - E Sure for Me Lyrics



Selem Gold - E Sure for Me Lyrics
Official




Eayeh
Eayeeh
Eayeh
Oh yeah
Selem Take it Jejely
Ye Yeah yeah Yeeeeeeah
Ya Ya Ya Ya Yah
I Love my thing girl wxbio
Eh heh
Say e sure for me
Wetin you want again
Me I no dey talk oo
I dey talk my mind oo
If no be so Wetin man go do
If no be God wetin I for be
I just dey hustle i no dey para
If we enter anywhere guy
We must to wire
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give dem
Give dem
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give dem
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give dem
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Account Balance How Far
She Tell Me Say Boy Go Make Money
If You No Make I No Go Gree You
To Touch My Body Self You Can't Do
Yeye
Shey Money Go Come
Yeye
Shey The Fame Go Come
One Day Man Go Pull up a Bentley
That Time Self
Mommy Go Dey Alright
Yeye
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You need
Money Money
Eh ah
Eh heh
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You need The Money Money
Eh Heh
Eh Ah
A Lot Of Things We Have Seen Too
A Lot Of Place We Have Been To
A Lot Of things We Have Been Through
If I Tell You self Girl You Can Not Do
Have Gone To Audition
Them Talk Say Man You No Get Vision
But That Won't Stop My CONCENTRATION
Because say Mommy Dey Pray For Me
Yeyeh
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give them
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Abobi make money
If you call Amaka she go want Money
We never blow them dey Jealousy
I pray more bars to my enemies
Oyee
Chea we go throw party
A naughty Baby girl naughty
247 is just to make money
Oluwa proper my energy
Oyee
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You Need The
Money Money
Eh ah
Eh heh
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You hustle hustle
You need The Money Money
Eh Heh
Eh Ah
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give them
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give dem
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Eayeh
Eayeeh
Eayeh
Oh yeah
Selem Take it Jejely
Ye Yeah yeah Yeeeeeeah
Ya Ya Ya Ya Yah
I Love my thing girl wxbio
Eh heh
Say e sure for me
Wetin you want again
Me I no dey talk oo
I dey talk my mind oo
If no be so Wetin man go do
If no be God wetin I for be
I just dey hustle i no dey para
If we enter anywhere guy
We must to wire
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give dem
Give dem
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give dem
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give dem
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Account Balance How Far
She Tell Me Say Boy Go Make Money
If You No Make I No Go Gree You
To Touch My Body Self You Can't Do
Yeye
Shey Money Go Come
Yeye
Shey The Fame Go Come
One Day Man Go Pull up a Bentley
That Time Self
Mommy Go Dey Alright
Yeye
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You need
Money Money
Eh ah
Eh heh
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You need The Money Money
Eh Heh
Eh Ah
A Lot Of Things We Have Seen Too
A Lot Of Place We Have Been To
A Lot Of things We Have Been Through
If I Tell You self Girl You Can Not Do
Have Gone To Audition
Them Talk Say Man You No Get Vision
But That Won't Stop My CONCENTRATION
Because say Mommy Dey Pray For Me
Yeyeh
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give them
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Abobi make money
If you call Amaka she go want Money
We never blow them dey Jealousy
I pray more bars to my enemies
Oyee
Chea we go throw party
A naughty Baby girl naughty
247 is just to make money
Oluwa proper my energy
Oyee
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You
Hustle hustle
You Need The
Money Money
Eh ah
Eh heh
Palangoro
Make you walangoro
For this life Make You hustle hustle
You need The Money Money
Eh Heh
Eh Ah
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
You won't tell me anything boy
To say you didn't make that money
Give them
Give them
Give them
Show them
Show them
Show them
Give them
Give them
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
Give Them
Give them
Give them
Papa God
Make you Show them
Show them
Show them
Say we go
Give them
Give dem
Give them
Make them Gum body
Make them Gum Body
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chukwuemeka Onuzulike
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Selem Gold



Selem Gold - E Sure for Me Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Selem Gold
Language: English
Length: 3:52
Written by: Chukwuemeka Onuzulike
[Correct Info]
Tags:
No tags yet