Back to Top

Start Am Video (MV)

Performed By: Shallipopi
From Album: Shakespopi
Language: Yoruba
Year: 2024

Shallipopi - Start Am Lyrics

They call me Shallipopi

Fresh young nigga looking sexy
1234 girls them plenty
Them neve Born anybody wey fit Stress me
Fine girl take my number make you text me
Ahn ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer
Ahn ahn
When we enter the party scatter
Baby girl sey you know the matter
My card no dey work you no say me I no fit transfer

Do not care weathe them know me step into the game all of them them go notice
Hold my spark like ma polly
No smoking
So my nigga call the police
The time is 606 what' on my left is a rollies
Richard millie big boy thing
I been on cloud na I moving slowly

Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am
Na who start am go finish am

Na who start am go cus Damage
Forget English money na nah or language
Shalli you're too savage
Are you 21 savage or Tiwa Savage

Too steeze you see our package
The lifestyle too choke we no Dey manage
Money matter na small challenge
You can't take my money and run away

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

They call me Shallipopi

Fresh young guy looking good
1-2-3-4 girls, there are plenty
They haven't born anyone who can stress me
Pretty girl, take my number and text me
Ahn ahn
When we enter the party, it's wild
Baby girl, you know what's up
My card isn't working; you know I can't transfer
Ahn ahn
When we enter the party, it's wild
Baby girl, you know what's up
My card isn't working; you know I can't transfer

I don't care if they know me; step into the game, they'll all notice
Hold my spark like my Polly
No smoking
So my guy calls the police
The time is 6:06; what's on my left is a Rollie
Richard Mille, big boy things
I've been on cloud nine; I'm moving slowly

Whoever starts it will finish it
Whoever starts it will finish it
Whoever starts it will finish it
Whoever starts it will finish it
Whoever starts it will finish it
Whoever starts it will finish it

Whoever starts it will cause damage
Forget English; money is a universal language
Shalli, you're too savage
Are you 21 Savage or Tiwa Savage?

Too much style, you see our package
The lifestyle is intense; we're not managing
Money matters are a small challenge

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Yoruba

English

Back to: Shallipopi

Tags:
No tags yet