Back to Top

Shangi para - Who Gose (para pro max) Lyrics



Shangi para - Who Gose (para pro max) Lyrics
Official




Why you go ask who gose there
Who Dey para sooo
I say their Papa dey head there!!
Dem no Dey see ahm say the para pro max
I go Dey give them so tee
Their mind go there
Back in the days nobody Dey there for me
When I Dey grind on the low
But I no tele tele
Money come I call my para para men them
Say make them lap ozigbo
Cus rabah Dey here
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Oya Comot body no put body comot body No put body
Comot body No put body Comot body
Para Dey body
No put body comot body. No put body Comot body
No put body Comot body
Why you go ask who gose there
Who Dey para sooo
I say their Papa dey head there!!
Dem no Dey see ahm say the para pro max
I go Dey give them so tee Their mind go there!!
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Oya Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Why you go ask who gose there
Who Dey para sooo
I say their Papa dey head there!!
Dem no Dey see ahm say the para pro max
I go Dey give them so tee
Their mind go there
Back in the days nobody Dey there for me
When I Dey grind on the low
But I no tele tele
Money come I call my para para men them
Say make them lap ozigbo
Cus rabah Dey here
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Oya Comot body no put body comot body No put body
Comot body No put body Comot body
Para Dey body
No put body comot body. No put body Comot body
No put body Comot body
Why you go ask who gose there
Who Dey para sooo
I say their Papa dey head there!!
Dem no Dey see ahm say the para pro max
I go Dey give them so tee Their mind go there!!
Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Oya Oya call amaka call sarafina
Call Chioma call Amina call ifeoma
Men dem lap money Dey
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
Who, gose , there, onaeje
Who gose there onaeje
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chukwuebunie Nnatuayam
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Shangi para



Shangi para - Who Gose (para pro max) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Shangi para
Language: English
Length: 2:36
Written by: Chukwuebunie Nnatuayam

Tags:
No tags yet