Back to Top

Sheezzy Raww - Chance Me Lyrics

Sheezzy Raww - Chance Me Lyrics
Official

(It's Joel on the beat)
Wetin I do you, wey make you chance me?
I no jisoro but I jasi
Before the time go, all your fantasies (sis)
No go dey slowmo, make we fulfill
Yeah yeah, Come on come on
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Come on come on
Many days don pass but you no turn up turn up
Oh no
Hol' up hol' up
You got the key to the city, you won the match (hmm hmm)
As I Dey so, moti mu werey yo (let's groove)
See the ding dong dey dance skelewu (that's true)
Your the one I go do, I'm the one you go do (hmm hmm)
Say make we stop to Dey drag, oh my girl let's truce
I'm chosen
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Let's go downtown Kalawa jazmee (oh jazmee, Oh jazmee)
Wetin I do you, wey you dey chance me (wey you dey chance me, chance me)
I no jisoro but I jasi (but I jasi, jasi)
No go Dey do slowmo, make we fulfill (yeah yeah)
Mio gbo nkan nkan mó oh wonti ge'ti mi lò
And your friends Enroute, kama basè wa lò
Becoming family, tell me is that not dope?
Shey you want the frame?, ama ya photo

Turn up turn up
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

(It's Joel on the beat)
Wetin I do you, wey make you chance me?
I no jisoro but I jasi
Before the time go, all your fantasies (sis)
No go dey slowmo, make we fulfill
Yeah yeah, Come on come on
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Come on come on
Many days don pass but you no turn up turn up
Oh no
Hol' up hol' up
You got the key to the city, you won the match (hmm hmm)
As I Dey so, moti mu werey yo (let's groove)
See the ding dong dey dance skelewu (that's true)
Your the one I go do, I'm the one you go do (hmm hmm)
Say make we stop to Dey drag, oh my girl let's truce
I'm chosen
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Let's go downtown Kalawa jazmee (oh jazmee, Oh jazmee)
Wetin I do you, wey you dey chance me (wey you dey chance me, chance me)
I no jisoro but I jasi (but I jasi, jasi)
No go Dey do slowmo, make we fulfill (yeah yeah)
Mio gbo nkan nkan mó oh wonti ge'ti mi lò
And your friends Enroute, kama basè wa lò
Becoming family, tell me is that not dope?
Shey you want the frame?, ama ya photo
Yeah yeah, Come on come on
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Come on come on
Turn up turn up
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kish Kish, Oluwaseyi Adeniyi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music

Back to: Sheezzy Raww

Sheezzy Raww - Chance Me Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Sheezzy Raww
Language: English
Length: 3:09
Written by: Kish Kish, Oluwaseyi Adeniyi
[Correct Info]
Tags:
No tags yet