George Siki
George Siki Siki Siki
Doka, Chief Ken
I want to blow had o
I done tire for free shows
I want to count my doe
And know say
The track done dey pay off
My story done dey change
Eeeh eh!
Dem say music no go pay
Say I better go find another
Way out, Way out o
But I no listen to them talk
I still dey go hard
And dey push hard o
Till my name gets on the wall
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
I can't come here and kill myself
The time is right
I will work, it will
Surely pay o
If you no like my style
I no dey vex, people dey
Wa dey jam my vibe
But e go surely be
If e suppose b
If I no give up quick
E suppose click
But dem go hear my name o
And dem go sound it loud aaah
Dem say music no go pay
Say I better go find another
Way out, Way out o
But I no listen to them talk
I still dey go hard
And dey push hard o
Till my name gets on the wall
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
Truth be say
I've been there before I
See I was bounced back and stood up o
But at those times i wrote
More songs
Truth be say
I've been there before I
See I was bounced back and stood up o
But at those times i wrote
More songs
Remember those times
There was no shoes
Mum had to sell wrapper make
I go school
I grow up in the street of town
So you know the matter tight
When I say we strived aah
Kayevisuals bigger you I pray
Bet you be king, you plus you
Na you aah
Dem go hear your name o
Dem go shout it loud aaah
Dem say music no go pay
Say I better go find another
Way out
Way out o
But I no listen to them talk
I still dey go hard
And dey push hard o
Till my name gets on the wall
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
But anytime soon
I go blow
Una go come my show
Una go buy ticket
I want to blow hard o
I done tire for free shows o