For the grace
Oh nanana
You know this is selesie i see it's you boy SIL B
Only i and i see what i see pon the deep blue high see sil bugatti dey hear so
Oh!
My mama used to tell me when you wake up on a daily go down on your knees and Praise him for the grace
Praise him for the grace
Mama used to tell me son, when you wake up on a daily go down on you knees and Praise him for the grace
Praise him for the grace
God father, soul changer eh!
Bread winner my life giver
In every liku things u are my may weather
I'll never let you go if i no get am
Eh!
Na you be the reason me no they for prison
And everytime i think about you i reason i reason
Grace mo wa lati joyi aje
Komagbo mi left and right ki ogo mi ton saraye
As i de pursue the name i dey pursue the fame
Anwa owo lati se promo i dey pursue the pay
Mofejekomagbomi lori radio ati tv
Accounting ti mo readi gan moti toju cv
Nigbamigan moman jealous to be ti wo wizkid
Omode ano ninu music odi rich kid
Wetin my eye don see or wetin my ear don hear
Me na fit stop to give you all the praise
Olisabinigwe keremadun wey nye ya ofor ko jide, kilotu de kilotu de, e gbe tun tun de, Kilotude eh!
Na you be the reason me no they for prison
And everytime i think about you i reason i reason