Back to Top

Sir Judah - Wonder Wonder Lyrics



Sir Judah - Wonder Wonder Lyrics
Official




E e e ba
Ahah
This kind of love
Wonder Wonder
Elele Elele
Wonder
I never see this kind of love
Wey you show me, o my God
Before I ask you don supply
And all my blessings multiply o
No be sey I no dey sin
Baba your mercy pass my sins o
Because of this kind of your love
Am gonna praise you forever
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
The Devil no want make we shine
We dey on lock down quarantined
All in all We still survive o
All our glory don revive o
No be say we holy pass
All the people we dey kpai o
Baba na mercy and your grace
We go dey tuale your name o
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
I never see this kind of love
Wey you show me, o my God
Before I ask you don supply
And my blessings multiply o
No be say I no dey sin
Baba your mercy pass my sins o
Because of this kind of your love
Am gonna praise you forever
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Naa elele
Naaa wonder
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Jesus you love me too much o oo
Jesus you love me too much o oo
Na wonder
Elele elele o
Elele elele o
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Na elele
Na wonder
This kind of love o
This kind of love o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

E e e ba
Ahah
This kind of love
Wonder Wonder
Elele Elele
Wonder
I never see this kind of love
Wey you show me, o my God
Before I ask you don supply
And all my blessings multiply o
No be sey I no dey sin
Baba your mercy pass my sins o
Because of this kind of your love
Am gonna praise you forever
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
The Devil no want make we shine
We dey on lock down quarantined
All in all We still survive o
All our glory don revive o
No be say we holy pass
All the people we dey kpai o
Baba na mercy and your grace
We go dey tuale your name o
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
Na elele
Na wonder
I never see this kind of love
Wey you show me, o my God
Before I ask you don supply
And my blessings multiply o
No be say I no dey sin
Baba your mercy pass my sins o
Because of this kind of your love
Am gonna praise you forever
Ye le le le le le
Na elele
Na wonder
Naa elele
Naaa wonder
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Elele elele o
Jesus you love me too much o oo
Jesus you love me too much o oo
Na wonder
Elele elele o
Elele elele o
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Yelele le nma nma yele nma nma
Na elele
Na wonder
This kind of love o
This kind of love o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: oluwafemi ashaye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Sir Judah



Sir Judah - Wonder Wonder Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Sir Judah
Language: English
Length: 3:07
Written by: oluwafemi ashaye
[Correct Info]
Tags:
No tags yet