Back to Top

Sir Warri - Street OT Lyrics



Sir Warri - Street OT Lyrics
Official




Silencio felamo silencio
Open to the book of sir warri
Chapter one verse eteh santenrente emoter bonteh
Say all work and no play make jack a dull boy
All play and no work also make jack a dull boy
Na why jack chose to dey on a lavidas
No critisize jack
Dey ask question he get why
Lord hear me cry
For poverty is a barstard
Write onto me in the book of amenor
Also for club dem go echo my name back to back with dorime
Verse 4 say money logo logo
He dey draw like ogbolo
No be for men wey dey dolo dolo
Na for men wey get voltage
Brother wey get package
Men wey ready turn brokeness to salvage
He choke abi he nor choke
Mantele mantele runtaye santareteh
Ye who grind and work all night
Shall pop bottles till tomorrow
Even at the door step of sapa
Ye all shall never cry I die know
Say poverty is a bastard
For me I have testify
Those who beliveth in the redeemer
May the redeemer trasformate our legedes to Mercedes
If you belive echo sir warri
My guy kpor your eye rin for ground
For it is written in the book of I shall not loose guard
Alaye mount your guard
For there is a cartel inside your squard wey go loose guard
You wutu wutu nobody go know
May that never be our portion
If I make sense hallow man dem
Oluwa give us the ability to connect
But if any negativity may you give us the wisdom to disconnect
If any better wuru wuru reconnect
But if any yun yun yun
Dem go collect
Na hustle wey buy you ladies bike
Go buy your mama mansion tomorrow
If you believe
Echo sir warri once more
I say echo sir warri
If you believe echo sir warri
Sound machine
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Silencio felamo silencio
Open to the book of sir warri
Chapter one verse eteh santenrente emoter bonteh
Say all work and no play make jack a dull boy
All play and no work also make jack a dull boy
Na why jack chose to dey on a lavidas
No critisize jack
Dey ask question he get why
Lord hear me cry
For poverty is a barstard
Write onto me in the book of amenor
Also for club dem go echo my name back to back with dorime
Verse 4 say money logo logo
He dey draw like ogbolo
No be for men wey dey dolo dolo
Na for men wey get voltage
Brother wey get package
Men wey ready turn brokeness to salvage
He choke abi he nor choke
Mantele mantele runtaye santareteh
Ye who grind and work all night
Shall pop bottles till tomorrow
Even at the door step of sapa
Ye all shall never cry I die know
Say poverty is a bastard
For me I have testify
Those who beliveth in the redeemer
May the redeemer trasformate our legedes to Mercedes
If you belive echo sir warri
My guy kpor your eye rin for ground
For it is written in the book of I shall not loose guard
Alaye mount your guard
For there is a cartel inside your squard wey go loose guard
You wutu wutu nobody go know
May that never be our portion
If I make sense hallow man dem
Oluwa give us the ability to connect
But if any negativity may you give us the wisdom to disconnect
If any better wuru wuru reconnect
But if any yun yun yun
Dem go collect
Na hustle wey buy you ladies bike
Go buy your mama mansion tomorrow
If you believe
Echo sir warri once more
I say echo sir warri
If you believe echo sir warri
Sound machine
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Okpako Sir
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Sir Warri



Sir Warri - Street OT Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Sir Warri
Length: 2:21
Written by: Okpako Sir
[Correct Info]
Tags:
No tags yet