Yeah
As an art all u need self na one hit song
Yeah
As an art all u need self na one hit song
As an art all u need self na one hit song
See
I don pray for five years but nobody reply
We send dm see pride dem no fit reply
We post and tag but still dem no support this grind
Real fact sk6 I no fit ever slack
My fans dey vex, sk6 which day you go blow
Na just time na only Jaja fit know
And if I blow na all of us go chop dey go
And if you blow, no forget to dey clear my road
Make I dey see place clear make I no fall my load
My blowing go loud like person wey dey blow trombone
Haters squeeze face, naso dem dey see me dey bone
Na based on say the boy na person wey dey kill every show
If no be the money, me and you we no fit conversate
Y'all fake niggas unrealistic like it's anime
Wasn't getting paid from every show that I elevate
Only few can relate when the hustle no dey pay
I no dull the hustle, I dey run am like I dey relay
Bad influence gals dey follow me like omah lay
I'm on my f*cking pace I no say me no go go delay
I'm feeling like I'm kylian cox am pacy like mbappe
Steady I Dey grind, till the hustle self come dey pay
If you tryna stop me, I go slam u just like TNA
Busy taking 3shots like I dey for NBA
Hustle Dey my body, never going broke again
When u hear my ep, I swear e go burst your brain
If you no Dey careful, e fit make u go insane
U dey say u be bolt, na me self be usain
Gimmie pain killer make I rise just like max Payne
My future mhen is so bright
Everything is televised
Make I dey start dey analyze
Aiming forward me I no reverse
Na we the street dey hype pass
Make u no come here dey cast cast
U go dey hate we dey rap fast
And u go dey say we no drop bars
Ogbeni abegi no vex
I be feeling like Casper
Killing the beat on a constant
Na why them dey call me the monster
If u dey say you dey ef
And I go dey wipe u like duster
Number nine on my back, I dey ball like Diego costa
This niggas talking gibberish
Dey talk say I'm not killing it
Na see finish dey make this niggas wan dey come dey hate on me
I gat my company, Vincent I ain't talking kompany
Y'all getting scared of me
You hate, na me be the remedy
As an art all you need self na one hit song
As an art all you need self na one hit song
As an art all you need self na one hit song
As an art all you need self na one hit song