It's your boy s to the k to the 6
On the f*cking M I C
No time no time
ABJ from the capital
I just Dey pull up everyday mhen with the stamina
Anybody wey dey try I go tell am make e calm
Cox I chop every beat like carnibal
Hold on wait
Na me dem dey hype pass
Before u look me make u take ur eye glass
Sk6 omo me I dey on high class
Even for your show na me be person dem dey hype pass
Why be say my new style self dey vex u
After I text you
No come here dey vex dude
Chill up bro no come dey vex too
Make we grind too so that tomato go turn stew
Where the money dey na where we go go too
No dey get mix feelings like na PRO TOOLS
If u ghost me omo me go ghost you
If u post me omo me go post you
I never start oh
I don dey see enemies
Dem too plenty for my own premises
Dem no to sabi the whole genesis
I never start oh
I don dey see enemies
Dem too plenty for my own premises
Dem no to sabi the whole genesis
I'm back like I never left
Niggas busy asking SK6 were u went
I'm in the kitchen I be cooking like a f*cking cheff
SK6 I do this jam like I wan pay my rent
I wan pay my rent
This no be auto no be grand theft
SK6 I'm back I never left
If I drop jam hope say u go vibe self
Shoutout to the girls wey dey blow me like reff
Why u still dey vex because I dey speak pidgin
SK6 I'm to fly like pidgin
Ghost mode u fit no
U know fit dey see me
Even u wear Adekunle gold u no fit see me
Doc doc shabalazer call me Casper
Sk6 I'm your king like Mufasa
Fans still Dey vex dem dey say I no dey rap fast
I tell dem self make dem calm down make them wait now
I never start oh
I don dey see enemies
Dem too plenty for my own premises
Dem no to sabi the whole genesis
I never start oh
I don dey see enemies
Dem too plenty for my own premises
Dem no to sabi the whole genesis