Yeah
Yeah yeah
Nah
Nah nah
Yeah
Ma baby geti vibe
I swear my babygurl she fine
I no go lie She just Dey off my side
Oh why You wan Dey lemme come Dey go
I know fit leave u make you go
I know go jones You be the one I own oo oooh
Oya wait
Baby calm down make you wine your waist
Make you shake that thing, make e start vibrate
You Dey give me love every night and day
Wait
Baby calm down make you wine your waist
Make you shake that thing, make e start vibrate
You Dey give me love every night and day
E get the way, wey u Dey move move move move move
Move move move move move
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
E get the way, wey u Dey move move move move move
Move move move move move
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
My baby fine like jhene aiko
She do me things, wey me I dunno
She just Dey fire like a Rambo
She just Dey burn me like a candle
My baby fine like jhene aiko
She do me things, wey me I dunno
She just Dey fire like a Rambo
She just Dey burn me like a candle
Why you come Dey treat me like a novice
U don forget say I be OG
I just Dey calm down on a lowkey
You gat me tripping like I no see
Why you come Dey treat me like a novice
U don forget say I be OG
I just Dey calm down on a lowkey
You gat me tripping like I no see
Yeah yeah yeah
Baby make you whine for me
Baby you the one for me
Make you come dey role like treez
E get the way, wey u Dey move move move move move
Move move move move move
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
E get the way, wey u Dey move move move move move
Move move move move move
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
Mhen e Dey be like say dem of light
Off light
My baby fine like jhene aiko
She do me things, wey me I dunno
She just Dey fire like a Rambo
She just Dey burn me like a candle
My baby fine like jhene aiko
She do me things, wey me I dunno
She just Dey fire like a Rambo
She just Dey burn me like a candle