Sk6
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe
U wey dey hate you be absentee
When it's comes to my biz
You no join my click
I no fit run my doings with kids
Cox this niggas acting like they ain't gat degree
Constantly me dey give them hit
Shoutout to my fans and family
When I get bar we go trow some feast
With my guys, my chicks, my peeps
I never talk u Dey blow my gist
U no want me to dey rest in peace
Challe leave me make I mind my biz
I no get time to start dey diss
Your shawtie come see me dey rap, naso she come start to dey kiss me dey wish
Naso she dey tell me say sk6 which day self I go dey on your Ðee
Lyrical sk6 me I'm to wavy
Clinicly me am to sick am to crazy
Critics dey talk say the boy mhen I'm crazy
They want me to drop all my song on a daily
They bother my matter like say navy
U heavy Goliath, I hit you like david
Came up from nothing I'm driving Mercedes
I Came up from nothing I'm cruising Mercedes
Sk6
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe
They left us in the dark, but we came through yeah alright
Sacrifice, make sure we pull through yeah alright
Cold night
All you need is your mind, get it right
Get it right
Pain don't last longer like the night
Only success, finesse that's our ride
Always stay motivated that's the vibe
Sk6 yeah we gat the vibe
Sk6
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe
Badman shutup the place dem see
And this niggas don't wanna let me be
I'm all about cheez and key
Shoutout to Ogkruzz my Gee
I'm all about things I see
Audio money mans never gon see
Look up to God so mans gon free
Enemies hating, make them believe