Back to Top

SK6 - RIDE 4 ME Lyrics



SK6 - RIDE 4 ME Lyrics
Official




Balani
U gon ride me
U gon die 4 me
U don die 4 me
U go ride 4 me
Yeah
Dey your dey
U see me say me I no like stress oh
Make u no dey come here come dey pest oh
Me I swear 2 God
I know like mess oh
Oh no no no i dey on a low
I dey kill shit now, everyday for Show
Them Dey pay me steady omo for the show
Sk6 omo me go make them no
If u ain't talking money no dey call my phone
30bg shit Omo just like DAVIDO
I be kind of farmer, wey no sabi f*ck with hoes
For this life wey u see, I dey chase my goals
Me and my guys we dey get control
Over everything wey dey tress us oo
If I get the Nero, straight to ghetto
I go make sure say all my guys go flex oh
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Yeah eh eh
U gon die 4 me
And U gon ride 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Oh nah nah
U wey been talk say u go help me
Now u come dey watch me just like Netflix
Now u gimmie shot just like set piece
Why u dey vex me
U wey me and you be besties
But u know want me
U ignore me
U no want help me
Why u come dey see me u go lock up
Why u come dey f*ck up
Make the matter shot just like crop top
For this life I know Dey eff up
When I do the show make u turn up
Sk6 wey dey cross top
I swear to God give them nonstop
Matter come dey big like puff puff
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Yeah eh eh
U gon die 4 me
And U gon ride 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Oh nah nah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Balani
U gon ride me
U gon die 4 me
U don die 4 me
U go ride 4 me
Yeah
Dey your dey
U see me say me I no like stress oh
Make u no dey come here come dey pest oh
Me I swear 2 God
I know like mess oh
Oh no no no i dey on a low
I dey kill shit now, everyday for Show
Them Dey pay me steady omo for the show
Sk6 omo me go make them no
If u ain't talking money no dey call my phone
30bg shit Omo just like DAVIDO
I be kind of farmer, wey no sabi f*ck with hoes
For this life wey u see, I dey chase my goals
Me and my guys we dey get control
Over everything wey dey tress us oo
If I get the Nero, straight to ghetto
I go make sure say all my guys go flex oh
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Yeah eh eh
U gon die 4 me
And U gon ride 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Oh nah nah
U wey been talk say u go help me
Now u come dey watch me just like Netflix
Now u gimmie shot just like set piece
Why u dey vex me
U wey me and you be besties
But u know want me
U ignore me
U no want help me
Why u come dey see me u go lock up
Why u come dey f*ck up
Make the matter shot just like crop top
For this life I know Dey eff up
When I do the show make u turn up
Sk6 wey dey cross top
I swear to God give them nonstop
Matter come dey big like puff puff
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Yeah eh eh
U gon die 4 me
And U gon ride 4 me
Na wetin u Dey tell me everyday
U gon ride 4 me
And U gon die 4 me
Oh nah nah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: NANLE DAKUR
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SK6



SK6 - RIDE 4 ME Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: SK6
Language: English
Length: 2:43
Written by: NANLE DAKUR
[Correct Info]
Tags:
No tags yet