Back to Top

SK6 - WETIN DEY SUP Lyrics

SK6 - WETIN DEY SUP Lyrics
Official

Yeah yeah
Sk no time no time
Oya na
Let go there
Balani
Wetin dey sup
As u make an today u know gree tell me how e dey sup o
Base on say u sef u cashout u know tell me sef how e dey work o
Life no dey balance ogebeni u know say this blowing na luck o, na turn by turn

Life no dey balance and full of some haters
For u to dey help me, you telling me later
I track u for hood,u gimmie the paper
U chase me away, cox am not that better
I destine to stay, coz my life mehn is greater
Everywhere dey good for about the starter
Person wey dey behind, fit dey pass u later
Na God dey do am for everybody
Blowing na turn by turn
Sooner your own go come
2seconds e go burst
Bad Belle Dem go talk
E dey hit by force
Even the hustle tough
Keep on shooting your shot
Like basket ball na 3point me self go dey pot
Started from ghetto one day we go dey abroad
I Know get time for u self wey dey talk and talk
I know say one day me self go dey turn boss
Wetin dey sup oooo

This Blowing na luck forjget by who dey start first
U fit dey buy benz, but me I fit first u dey buy jet
I'm a starboy, made in abj, no stress
I know dey talk much,my blowing go rise like upstairs
I be kind of person wey no like stress
Oluwa gimmie Benz make I know strek
My future dey clear, e know go need spec
Songs wey I drop no dey choose deck
Anywhere u play am e go still set
Anywhere e perform e go still mad
Even your fans for your show go say I to bad
Sk6 na me be king for own style
My fans dey feeling me Cox I dey bust their brain
Shoutout to all the niggas wey Sabi to they pave the way
On steady my flows deep like suckerway
Even if I f*ck with you,I know fit dey cum again
Life na grace, I know fit ever use am play
Opportunity come once, e no fit come again
Keeping it real, I know fit ever ever loose my faith
Deff deff Dem go know say I be son of grace
Niggas Dem dey para Cox the boy Sabi they rap fast
Obstacles dey come, Dem go know say we dey Dodge pass
247 dem go come dey pray make we dey cast cast
Even for their cypher, I swear we know go chop last
Attention, hope u ready for the match class
Go dey Facebook, cox is getting to your time line
If I drop barz, I go make u come dey think twice
Last last everybody self get him own time

Eh eh eh eh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: NANLE DAKUR
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SK6

SK6 - WETIN DEY SUP Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: SK6
Language: English
Length: 3:47
Written by: NANLE DAKUR
[Correct Info]
Tags:
No tags yet