[ Featuring teego ]
Eyoh
No gbrr
Skallahtary
( run pon it )
Dok tape
(Sit on pon it)
Teego
( run pon it sit on pon it)
For the gial dem
Shawty wonna live her life
Me I wan live my life
(Ah)
(Yeah)
You could do what you wonna
Baby don't you kill that vibe
Sweet melanin thing
Popping like dat
You are bad me i know
You are bad
Sweet melanin thing
Popping like dat
You are bad gial
You are bad
Da way you boogie down
On the dance floor
Me i like your busy body eh
Anywhere wey you go
Me i wan go o
Shawty me I like your body eh
Ah me I say
Shawty got da booty
On lock though
Ekwe
So I make her whine for the dough
Ye paa
Me i got da money in a bundle
Ekwe
So I tell her
Shawty carry go
No gbrr
Shawty wonna live her life
Me I wan live my life
You could do what you want
Baby don't you kill dat vibe
Rock dat boat
Take it down low
Shawty whine slow
Make a man go loco
Rock dat boat
(oh yeah)
Take it down low
Baby whine slow
(Yeah yeah)
Make a man go kookoo
(Eeh eh)
See me se wahala
Ehn ehn
Erima don dey make me holla
Ehn ehn
She know she get the fire
Ehn ehn
She come dey whine am like Shakira
Ehn ehn
So me say
Eh ehn ehn
I got da goodie bag
(goodie bag)
Girl if you want it
Come get it
Am on some mad cruise
Am on some mad cruise
Yeah yeah
Sweet melanin thing
Popping like dat
She aa bad like dat
She aa bad
Sweet melanin thing
Popping like dat
She aa bad like dat
She aa bad
She do da dutty whine
Like an hurricane
(Aah aah)
On the dance floor
(yeah yeah yeah yeah yeah)
When she whine
She aa make it rain
(Yoh)
On da dance floor ah ya
She aa bounce
She aa bounce
(rock dat boat )
She aa make me want more
( take it down low )
Make it go like a merry go o
(Shawty whine slow make a man go loco)
She aa bounce she aa bounce
( rock dat boat)
She dey make me want more
( take it down low)
Make it go like a merry go o
( baby whine slow make a man go kookoo)
You make da dance floor
Looking messy
( messy messy)
When you do da dutty whine
You pour me dirty
( pour me dirty)
Make you whine am well
I go buy if you sell
Make a rude boy
Feeling very naughty
Yeah yoh
( naughty naughty)
Shawty wonna rock (yeah)
Shawty wonna boogie (ah ahn)
Shawty wonna put in work
I'ma get on duty (yeah)
Twenty four seven
I'ma do the whole shifts (ahn)
You can take a man to heaven
When you move those hips
Da way you move that booty
Girl you bad o (bad o)
You's a bad mother
Aaaahn
Mad o (mad o)
mad o (mad o)
Shawty got dat booty
On lock though (kpose)
So I made her whine for the dough
( no gbrr)
Shawty wonna live her life
(Ah aahn)
Me I wan live my life
( yeah yeah yeah yeah yeah)
You could do what you want
Baby don't you kill dat vibe
Rock dat boat (don't you kill dat vibe no)
Take it down low
Shawty whine slow
( don't you kill dat vibe no)
Make a man go loco
Rock dat boat ( don't you kill dat vibe no)
Take it down low
Baby whine slow
( don't you kill dat vibe no no yoh)
Make a man go kookoo
Rock dat boat
Take it down low
Shawty whine slow
Make a man go loco (yoh)
Rock dat boat
Take it down low
Baby whine slow
Make a man go kookoo