Back to Top

Okirika (feat. Terah r4) Video (MV)




Performed By: Skidbounce
Language: English
Length: 3:03
Written by: Pankut Lengkat, Dasar Sunday




Skidbounce - Okirika (feat. Terah r4) Lyrics




Whoisdhz
Skidiiondibanger oshe
Kidii beng beng tiya
Oluwa e don tey wey I Dey call
Make e no be I Dey disturb
Oluwa Miti Dey, moti dey bayi
Make I fly paris
Okirika boy don Dey wear designer
God make I play, make I reach the final
Nigga wetin they bother me paper mulla
Nigga don't bring frenemies to mah condo
Adura Shey fumi baba yeah e yeah
If I get money u go know
You must to know
(You must to know)
Took so many ls
Nigga wasn't there
Now I'm getting paid
Why you hating me
(Now I'm getting paid, why you hating me)

Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy

Some mad shit innit' (e-ee yeah)
You go look am like mezebu
Coz I Wan pay my bills I go jaga jaga am
Coz e Don tey wey I Don dey involved in this shit
(Doe-Doe-Doe Doe Doe Doe )
I Don shed tears
But Oluwa Wagba oh
Wagba Oh
Wagba Oh
Wagba Oh Yeah
20th day of the first ember
I was hypnotized to the core
Got a superman feeling on my Lane tho
Deep feeling got me down in Paris
Oh f*ck it or maybe
I know that I finna hit my Prime now
If I get the money you go notice am
Monalisa get ya any Visa
Astala Astala Astalavista

Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy

Some say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Whoisdhz
Skidiiondibanger oshe
Kidii beng beng tiya
Oluwa e don tey wey I Dey call
Make e no be I Dey disturb
Oluwa Miti Dey, moti dey bayi
Make I fly paris
Okirika boy don Dey wear designer
God make I play, make I reach the final
Nigga wetin they bother me paper mulla
Nigga don't bring frenemies to mah condo
Adura Shey fumi baba yeah e yeah
If I get money u go know
You must to know
(You must to know)
Took so many ls
Nigga wasn't there
Now I'm getting paid
Why you hating me
(Now I'm getting paid, why you hating me)

Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy

Some mad shit innit' (e-ee yeah)
You go look am like mezebu
Coz I Wan pay my bills I go jaga jaga am
Coz e Don tey wey I Don dey involved in this shit
(Doe-Doe-Doe Doe Doe Doe )
I Don shed tears
But Oluwa Wagba oh
Wagba Oh
Wagba Oh
Wagba Oh Yeah
20th day of the first ember
I was hypnotized to the core
Got a superman feeling on my Lane tho
Deep feeling got me down in Paris
Oh f*ck it or maybe
I know that I finna hit my Prime now
If I get the money you go notice am
Monalisa get ya any Visa
Astala Astala Astalavista

Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
Some say e say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy

Some say e no go sure for me
But anyhow I must make money
Make money make I fly mummy
Get money make I fly mummy
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Pankut Lengkat, Dasar Sunday
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Skidbounce

Tags:
No tags yet