Back to Top

SkyLite - Ghost Mode Lyrics



SkyLite - Ghost Mode Lyrics
Official




[ Featuring TRule ]

For their mind, e don over for me
Sai na paso de chronic harka
For them ear, yeah, you wawa on it
I'm on reason behind sense
Popping OG prescription
Take charge, fix the puzzle
Something make dem all do
No pain, no gain
Pray de harka no be vain
Amen, da capital letters again and again
Nagode who supported me
Whoever doubt me
Without you or the talent
For that, watch me multiply
As I humble
And one dope dealer for police
Hilux, 10 toes loyalty
Wherever they nyare go
Years upon years
Now she back
Say she miss me
Funny what we living
Dying, government no dey do shit
E pain me, my guy
When I heard K Bowk, got shot
But Wetin man go do
When heaven and hell a must
And me and my goons we dey grind
Grind, grind, grind, nigga
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
I don't play, I do my thing
Got the ancestors blessings
I gotta sing
Them tell me say
I dey game
Now them dey play my record in every scene
Dedicate my time in that
Yeah I work for that
I just want the racks
Hustle with no looking back
I'm gon' bag that bag
I'm living my life
No dey bother me
Daily on my grind
Na God, dey cover me
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me
I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

For their mind, e don over for me
Sai na paso de chronic harka
For them ear, yeah, you wawa on it
I'm on reason behind sense
Popping OG prescription
Take charge, fix the puzzle
Something make dem all do
No pain, no gain
Pray de harka no be vain
Amen, da capital letters again and again
Nagode who supported me
Whoever doubt me
Without you or the talent
For that, watch me multiply
As I humble
And one dope dealer for police
Hilux, 10 toes loyalty
Wherever they nyare go
Years upon years
Now she back
Say she miss me
Funny what we living
Dying, government no dey do shit
E pain me, my guy
When I heard K Bowk, got shot
But Wetin man go do
When heaven and hell a must
And me and my goons we dey grind
Grind, grind, grind, nigga
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
I don't play, I do my thing
Got the ancestors blessings
I gotta sing
Them tell me say
I dey game
Now them dey play my record in every scene
Dedicate my time in that
Yeah I work for that
I just want the racks
Hustle with no looking back
I'm gon' bag that bag
I'm living my life
No dey bother me
Daily on my grind
Na God, dey cover me
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me
I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
Oh Lord, steady hustling for the dough, dough
No dey see me, I'm in ghost mode
Chill with OGs on the low, low
No promo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Jonathan
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SkyLite



SkyLite - Ghost Mode Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: SkyLite
Featuring: TRule
Language: English
Length: 2:35
Written by: David Jonathan
[Correct Info]
Tags:
No tags yet