Make e no be say na when I wan dance
Igbayen loni'lu ma gbe'lu lo
So many struggle, many pains, many battles
Wey I dey fight igbawo lo ma lo
I don cry cry tire
I took so many liquor until I can't walk
I swear I dey stagger
Omo me I don tire
The only life wey I get abeg make I use ham
Why can't you just love me
Love me when I'm still here
No be when I don die wey I don jele
Many people gather dey ask Kilonshele
Wey Dey put me for koto, Pray before you say Amen
Love me when I'm still here
No be when I don die wey I don jele
Many people gather dey ask Kilonshele
Wey Dey put me for koto, Pray before you say Amen
Which kain life we dey
Which kain life we dey
Many act like them they see the pain
Them no feel the pain
They don't care
Just make mouth in vain
All that one in vain
At the end
Na only feel my pain
Jah come cure this pain oh
I'm very sure if you are chanced to check your brothers belly you go runi japa oh
Many smile at you everyday but low-key them no want make you prosper oh
Maa fokan ton're Inu eda jin
Them no wan make you gbera oh
So even if Oluwa bless you for there side
Stay low-key tori wan ma lepa oh
Oh oh oh
Orin pe odigba osé lofe ko
Ah ah ah
No tell them anything koya banuso
Them no wan see you go far nitori araye buru gan
Them prefer seeing you under the six feet post R.I.P
That is what they call love oh oh
Which kain life we dey 2x
Many act like them they see the pain
Them no feel the pain
They don't care
Just make mouth in vain
All that one in vain
At the end
Na only feel my pain
Jah come cure this pain oh