Into my heart
Into my heart
Come into my heart
Lord Jesus
Come in today
Come in to stay
Come into my heart
Lord Jesus
I don dey do make up
I don dey rob pancake ehhh
I need to know wetin
E dey slow my race ehen
Cux e be like success
She no look my face ehen
I don dey beg God
Make he kiss my case ehhhh
Patience is a virtue,
I dey hustle,
E dey vex you
I no come Lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
Patience is a virtue,
I know one day
E go reach me
I no come Lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
E don tey
E don tey
Wey i dey this game
Dey don reap me
Dey don use me but i dey my lane
But i still run am ( ohh )
Run am ( ohh )
Na who give up,
Na em f up ( ohhh )
When i look mirror
Na myself i dey see
Then i realize
Na myself wey i need ehenn
Patience is a virtue,
I dey hustle,
E dey vex you
I no come lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
Patience is a virtue,
I know oneday
E go reach me
I no come Lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
Patience is a virtue,
I dey hustle,
E dey vex you
I no come lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
Patience is a virtue,
I know oneday
E go reach me
I no come Lagos to count bridge
Porthacourt to lekki
Into my heart
Into my heart
Come into my heart
Lord Jesus
Come in today
Come in to stay
Come into my heart
Lord Jesus