Oluwa my father go make it for you
Oluwa my father go make it for me
So many rise so many fall
Nah you i dey call baba pick the call
Kaye ma pa kadara mi daa
I dey always worki always
No be say i lazy or dey one place
So God when
Baba God hope say koh kin shepe o ti gba gbe mii
Loju temi o tin pe he be like u dey delay me
Oluwa wetin dey happen oluwa wetin dey occur
8 years now i don dey call u u no gree pick my call
Kilese mi abi shey na me f*ck up
Abi na because of my sin leyin nor shey wa lock up
He con be like say am the only one pe i no get back up
Loju mii he be like say career mii ma toh pack up
Am i not doing the right thing
Am i not singing the right song
Am i not keeping the right team
Tell me where did i go wrong
Tori ireti pipe o mu o okan mi rewesi
Sheylon sheymi beni wipe kin te te loh do gbon sii
Mo tin peju lori ila
Ese gan tin ro mi sir
Dami loun kia kia emi nor fe popular
Igba wo sor fun mi wen he go be
Wen am i gonna be wah i wanna be
So i say
So many rise so many fall
Nah you i dey call baba pick the call
Kaye ma pa kadara mi daa
I dey always worki always
No be say i lazy or dey one place
So God when
One of the best for my campus
Plenty plenty RHYMEZ wey i don burst
Waiting for the day wen i go turn boss
Tori o ti su mi ki ma gan bus
Mi o fe ma korin hustle moh
Mi o de fe ma shey free show moh
Wen is it gonna be my turn
The fire in me still dey burn
I am down mi o le dide
Olu orun tete dide
Dide kowa gbe mii nija
Emi lyrical abija
Baba God when bami wo calendar
Tori ara por gan ti mo shi fe da
Kaye malo pa kadara mi da
Waiting for the day you ganna show me wonder
Mo tin peju lori ila
Ese gan tin ro mi sir
Dami loun kia kia emi nor fe popular
Igba wo sor fun mi wen he go be
Wen am i gonna be wah i wanna be
So i say
So many rise so many fall
Nah you i dey call baba pick the call
Kaye ma pa kadara mi daa
I dey always worki always
No be say i lazy or dey one place
So God when
Oluwa my father go make it for you
Oluwa my father go make it for me
Oluwa my fada go make it possible
Oluwa my father go make it for you
Oluwa my father go make it for me
Oluwa my fada go make it possible