Spydaa
You go be my Benz and I go drive you high
Anything you want, me I must to buy
Like 95 you dey make me high
And I don decide, you go be my wife
Gimme your love and I go treat you right
Anything you want me I must provide
Take you round the world me I no dy lie
Big spydaa me I no dy lie
Baby baby, you're driving me crazy
Lately lately, I am craving you daily
Baby baby, you're driving me crazy
Lately lately, I am craving you daily
Do that thing
Me ah like that thing
Bring that thing make I hold that thing
Baby girl no dy jubadi
Bend that thing make nack that thing
Do that thing
Me ah like that thing
Bring that thing make I hold that thing
Baby girl no dy jubadi
Bend that thing make nack that thing
Like antivirus, she no like bad thing
Nor be lie I tell you she no like bad thing
Anything ah tell her she must do dat thing
Show you love like you never seen
Ah go love you like you no no
Take you places wey you no no
Anywhere I go you go follow
From naija down to toronto
Ah go love you like you no no
Take you places wey you no no
Anywhere I go you go follow
From naija down to Toronto
Baby baby, you're driving me crazy
Lately lately, I am craving you daily
Baby baby, you're driving me crazy
Lately lately, I am craving you daily
Do that thing
Me ah like that thing
Bring that thing make I hold that thing
Baby girl no dy jubadi
Bend that thing make nack that thing
Do that thing
Me ah like that thing
Bring that thing make I hold that thing
Baby girl no dy jubadi
Bend that thing make nack that thing
Ah go love you like you no no
Take you places wey you no no
Anywhere I go you go follow
From naija down to toronto